Letra de Rhythm & Blues - Ayra Starr

Alias Artístico: Oyikansola Aderibige, Sarah Aderibige, Oyikansola Sarah Aderibige

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Rhythm & Blues" es una canción interpretada por Ayra Starr, publicada en el álbum The Year I Turned 21

Fecha de lanzamiento: 13 de septiembre del año 2023. 

Rhythm & Blues Lyrics


Illuminate

Oh, yeah

Oh-oh, oh-oh


Butterfly for my belly

You givin' me energy

I don dey lose my composure

Got me losin' control

Givin' me more than I need

Everythin' wey you carry for body (Oh, yeah)

Even if water carry me, bebe

No fit to revise you, my oreke


My rhythm, my blues (Yeah, yeah)

My heart it beat to your rhythm from Monday to Sunday (Yeah)

Say you be my gold (My gold)

My silver, na everythin' I go do for my bebe

My rhythm, my blues

My heart it beat to your rhythm from Monday to Sunday

Say you be my gold (My gold)

Yeah, na everythin' I go do for my bebe


My jigga, my muse (My muse)

Everythin', my bebe

My rhythm, my blues

So many tings you dey do, nobody do me like you do

My jigga, my muse (My muse)

Everythin', my bebe

My rhythm, my blues (Oh-oh)

So many tings you dey do, nobody do me like you do


No fit carry you play, I fit to lose (To lose)

Carry my love, put it all on you (On you)

And I get the money, money for two (For two)

Cover my retina when you come through (Come through)

Na you be my personal person (My person)

Forgeti Chidera ini blessing

Other guys e done teach me lesson

Say na only you wey no dey stress me, personal person


My jigga, my muse (My muse, my muse)

Everythin', my bebe (My bebe)

My rhythm, my blues (Oh-oh)

So many tings you dey do, nobody do me like you do

My jigga, my muse (Oh-oh-oh, muse)

Everythin', my bebe, eh

My rhythm, my blues (Oh-oh)

So many tings you dey do, nobody do me like you do


Carry you for my head, my shoulder

Waka for you, my knees and toes

Na you dey high me, I no wan sober

Nobody do me like you do

Carry you for my head, my shoulder (Oh, carry you)

Waka for you, my knees and toes (Toes)

Na you dey high me, I no wan sober (Oh, oh, oh)

Nobody do me like you do (Oh, oh)


(My jigga, my muse)

My bebe (My jigga, my muse)

Oh, oh-oh-oh (My jigga, my muse)

Nobody do me like you do (My jigga, my muse)

Baby (My jigga, my muse)

Nobody do me like you do, you do (My jigga, my muse)

You do, you do, you do (My jigga, my muse)

Yeah, yeah



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Rhythm & Blues" de Ayra Starr?
13 de septiembre del año 2023


¿En qué álbum está "Rhythm & Blues" de Ayra Starr?
The Year I Turned 21



Ayra Starr foto

Ayra Starr

Rhythm & Blues

Alias Artístico: Oyikansola Aderibige, Sarah Aderibige, Oyikansola Sarah Aderibige

586 visitas

Top 5 canciones de Ayra Starr

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ayra Starr. Si te gustó "Rhythm & Blues", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Commas

(Initiating rage process), Oh, Oh no, Eh-yeah, eh-yeah, Na which kind life wey I never see?, I carry God, so I fear nothing, Steady increasing the commas, Comma, comma, comma, Original, no be parody, E no fit clear for your memory, Whether na winter or summer, ajeh, Barbados, Havana, livin' life, Se…

Last Heartbreak Song feat. GIVĒON

Why you no dey get my time?, Is there someone else?, You dey do me corny o, Everyday, new story o, Shey I just dey waste my time?, 'Cause you don become someone else, Sip palava for me o, You no dey touch my body o, It feels good to love somebody and somebody loves you back, But it feels one-sided n…

Rush

Oh (Vibez), Ta-ta-ri, Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa, Sabi girl no dey too like talk, Animals dey in human form, Padi man, nobody like work, But you must hustle if you wan chop, E no finish, dem wan fight us, If dem dey run, dem no fit catch up, I no dey form say I too righteous, N…

Bad Vibes feat. Seyi Vibez

No dey throw bad vibes, Where the money dey, that is where I'm at, Anyhow e be, I dey play my part, Igi gogoro magun mi l'oju, mi o fọ (MystroSugar), I let the water touch my mink (Yeah), Can't let these people get to me, I know you know I never drink (Yeah), I'm mixin' with that Hennessy (Mixin' wi…

Lagos Love Story

(London), I got pictures on my phone of you, ​iPhone storage done dey full, No one sees this side of you, I feel blessed, I trust in you, Midnight calls and rendezvous, I'm indecisive, but you I choose, So don't let me down, won't let you down, I feel so down away from you, Let's make babies (Ah), W…

Lee la letra completa de Rhythm & Blues interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.