Letra de Commas - Ayra Starr

Alias Artístico: Oyikansola Aderibige, Sarah Aderibige, Oyikansola Sarah Aderibige

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Commas" es una canción interpretada por Ayra Starr, publicada en el álbum The Year I Turned 21

Fecha de lanzamiento: 02 de febrero del año 2024. 

Commas Lyrics


(Initiating rage process)

Oh

Oh no

Eh-yeah, eh-yeah


Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, comma

Original, no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer, ajeh


Barbados, Havana, livin' life

See my fire burnin' bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you can't fool me


Energy wrong, I log off (Log off)

Mowa friendly and conscious (And conscious)

I'm allergic to isokuso

I'm not ready for confusion (No, no, no, no)

Dem telly me make I show love (Show love)

"Sability" oun gbona

Everything na connection

I'm not ready for confusion, oh


Things happen inside life

Draw tattoo, make I live my life

Dreams come true, if na fight

Fight the fight, make you no go tire

Fire dey go, fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone


Barbados, Havana, livin' life

See my fire burnin' bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you can't fool me (Oh)


Energy wrong, I log off

Mowa friendly and conscious

I'm allergic to isokuso

I'm not ready for confusion (No)

Dem telly me make I show love

"Sability" oun gbona (Oun gbona)

Everything na connection

I'm not ready for confusion (Confusion)


Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, comma

Eh-yeah

Eh-yeah, yeah-yeah (London)

Steady increasing the commas

Comma, comma, comma



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Commas" de Ayra Starr?
02 de febrero del año 2024


¿En qué álbum está "Commas" de Ayra Starr?
The Year I Turned 21



Ayra Starr foto

Ayra Starr

Commas

Alias Artístico: Oyikansola Aderibige, Sarah Aderibige, Oyikansola Sarah Aderibige

1446 visitas

Top 5 canciones de Ayra Starr

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ayra Starr. Si te gustó "Commas", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Commas

(Initiating rage process), Oh, Oh no, Eh-yeah, eh-yeah, Na which kind life wey I never see?, I carry God, so I fear nothing, Steady increasing the commas, Comma, comma, comma, Original, no be parody, E no fit clear for your memory, Whether na winter or summer, ajeh, Barbados, Havana, livin' life, Se…

Last Heartbreak Song feat. GIVĒON

Why you no dey get my time?, Is there someone else?, You dey do me corny o, Everyday, new story o, Shey I just dey waste my time?, 'Cause you don become someone else, Sip palava for me o, You no dey touch my body o, It feels good to love somebody and somebody loves you back, But it feels one-sided n…

Rush

Oh (Vibez), Ta-ta-ri, Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa, Sabi girl no dey too like talk, Animals dey in human form, Padi man, nobody like work, But you must hustle if you wan chop, E no finish, dem wan fight us, If dem dey run, dem no fit catch up, I no dey form say I too righteous, N…

Bad Vibes feat. Seyi Vibez

No dey throw bad vibes, Where the money dey, that is where I'm at, Anyhow e be, I dey play my part, Igi gogoro magun mi l'oju, mi o fọ (MystroSugar), I let the water touch my mink (Yeah), Can't let these people get to me, I know you know I never drink (Yeah), I'm mixin' with that Hennessy (Mixin' wi…

Lagos Love Story

(London), I got pictures on my phone of you, ​iPhone storage done dey full, No one sees this side of you, I feel blessed, I trust in you, Midnight calls and rendezvous, I'm indecisive, but you I choose, So don't let me down, won't let you down, I feel so down away from you, Let's make babies (Ah), W…

Lee la letra completa de Commas interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.