Letra de Notorious - Mr Eazi

Alias Artístico: Oluwatosin Ajibade, Oluwatosin O. Ajibade, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Ajibade Oluwatosin

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Notorious" es una canción interpretada por Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius

Fecha de lanzamiento: 27 de octubre del año 2023. 

Notorious Lyrics


Dindandadidindi (Yeah)

Gbedu yin o dindin (Kw3)

I no want stress, I just want kpalansh

(It's KelP vibes)


I no want stress, I just want kpalansh, yeah, yeah

I cannot kill myself so make I chop my life, yeah

I dey find person daughter to spoil tonight, yeah

If anybody get Erica number, make e send my side


I be notorious

I no dey hear word, I no dey hear word again

Zagadat

I be notorious

I no dey hear word, I no dey hear word again

Kw3


Yeah, I getti kele wey dey pray for me

And other keles wey go kill for me

Call e badamosi make e spray for me

Dem never born the Baga wey go test me

I no be Jesus and I don't forgive

Vegetarian but I want the beef

She want the business likey PLC

Skinny bobo but I be B.I.G., yeah, yeah


Omo, I be notorious

I no dey hear word, I no dey hear word again

Zagadat

I be notorious

I no dey hear word, I no dey hear word again

Kw3


If dem no ask you, make you no mention, yeah (Make you no mention)

My money plenty, no need for pension, yeah (No need for pension, yeah)

I dey blow money, na my profession, yeah

The money no dey finish, no recession

No recession


Omo, I be notorious

I no dey hear word, I no dey hear word again

Zagadat

I be notorious

I no dey hear word, I no dey hear word again

Kw3



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Notorious" de Mr Eazi?
27 de octubre del año 2023


¿En qué álbum está "Notorious" de Mr Eazi?
The Evil Genius



Top 5 canciones de Mr Eazi

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mr Eazi. Si te gustó "Notorious", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Òròkórò feat. Angélique Kidjo

Òròkórò, Zagadat, Oh, oh-oh, Òròkórò, (It's KelP vibes), Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò), Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò), You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò), Oun toluwa shey ko to ni koro, Oya follow me kalor o, Make you see the kind of love I dey see, Oya follow me ka…

We Dey

Zaga what?, You know the mandem bad, No man badder, King of me area, I no you see my doings, Top, top shatta, Top militarian, Omo no dey frown, We never running from the feds, When I pull up with my gang, But they don't rate us, Our government don't pay us, Fuck the popo, fuck the circus, Fuck them …

Exit feat. Soweto Gospel Choir

Yeah yeah, I never had to count my blessings but these days I do, Originally I no dey find trouble but these days I do (yea), ‘Cause it’s a lonely road a lonely road, Never suffer lonely, I no dey find trouble but these days I do, Oh dema pre me voodoo, But i thank Jehovah for the journey, Oh Joy co…

Olúwa Jò

Tosin, good morning, Once again thank you, I just woke up to see a standing order again, May the Lord stand for you in Jesus Name, Tell my mummy sey I go bare the cost, Tell Deborah sey enough is enough, My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call, Some vex for me 'cause I unfoll…

Fefe Ne Fefe

It's Kel-P vibes, Yeah, Na because I let you down, I dey sing this song (Sing this song), Girl, I go sing you some more (Some more), 'Cause I never had the time that you really want (Really want), Now I go give you more, more, Illobi you dey do me something wey kala gan, And I no say you know, Chale…

Lee la letra completa de Notorious interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.