Portada de For My Head - Mr Eazi

For My Head Letra - Mr Eazi ft. Djay

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

For My Head Lyrics

Ye, ye, ye, ye, ye

Zagawhat

Yes, you know


Since dem born me I never see

Person wey fine like you

Tell me what I gon do (I don't know)

Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu

Be fe mano

Ya body sweet like banku


For my head

For my head

All your problem put for my head (for my)

For your chest

For your chest (make I chest)

Na wahala e dey for your chest


For my head

For my head

All your problem put for my head

For your chest

For your chest (for your)

Na wahala e dey for your chest


See make we flex my baby you get the right o

Cos she be more than a lady o she no dey fight o

I go fit shout to the world say na you be the one

O baby no dey mess up my plans

Cuz you dey ova me and now I see

Loving you make I need you my religion

Nobody go fit create no division

See I'm in love with you but that is not enough

Loving you make I take you this place

O baby baby make I dey craze

How you dey whine up your waist


O na na na na na


Since dem born me I never see

Person wey fine like you

Tell me what I gon do (I don't know)

Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu

Be fe mano

Ya body sweet like banku eh ye ye


Mi never change no formation o my girl

So baby aje I swear for better for worse

Hmm hmm hmm

And them go wish every breakup o na lie

Baby for life is for life

And I've got you for mind and you know

Tell me tell me what you dey want Maa Abena

And I go do cuz you know I consider o your feelings Maa Abena o

Show me show me what you dey want my lady

Holiday we go fly from the city anytime I pull up on you on you


For my head

For my head

All your problem dey for my head

For your chest

For your chest

Na wahala e dey for your chest

And as we dey vex if you no pick up

Baby tell me make we link up

If I no see you I been fuck up

Make we link up

Make we link up


All your problem put for my head


Shabalistica

¿Viste un error en la letra? Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de For My Head? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"For My Head" es una canción interpretada por Mr Eazi y Djay 

Fecha de lanzamiento: 01 de noviembre del año 2024. 

¿Cuándo salió "For My Head" de Mr Eazi?

01 de noviembre del año 2024

Créditos de producción

Artista principal
Mr Eazi
Colaboradores
Djay
Letra aportada por
Nilmey

Top 5 canciones de Mr Eazi

Òròkórò feat. Angélique Kidjo Òròkórò, Zagadat, Oh, oh-oh, Òròkórò, (It's KelP vibes), Oun toba wun elenu lo fin soro (Òròkórò), Kosi ohun telefi eledamishey (Òròkórò), You know sey normally me o kin kpariwo (Òròkórò), Oun toluwa shey ko to ni koro, Oya follow me kalor o, Make you see the kind of love I dey see, Oya follow me ka… We Dey Zaga what?, You know the mandem bad, No man badder, King of me area, I no you see my doings, Top, top shatta, Top militarian, Omo no dey frown, We never running from the feds, When I pull up with my gang, But they don't rate us, Our government don't pay us, Fuck the popo, fuck the circus, Fuck them … Exit feat. Soweto Gospel Choir Yeah yeah, I never had to count my blessings but these days I do, Originally I no dey find trouble but these days I do (yea), ‘Cause it’s a lonely road a lonely road, Never suffer lonely, I no dey find trouble but these days I do, Oh dema pre me voodoo, But i thank Jehovah for the journey, Oh Joy co… Olúwa Jò Tosin, good morning, Once again thank you, I just woke up to see a standing order again, May the Lord stand for you in Jesus Name, Tell my mummy sey I go bare the cost, Tell Deborah sey enough is enough, My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call, Some vex for me 'cause I unfoll… Fefe Ne Fefe It's Kel-P vibes, Yeah, Na because I let you down, I dey sing this song (Sing this song), Girl, I go sing you some more (Some more), 'Cause I never had the time that you really want (Really want), Now I go give you more, more, Illobi you dey do me something wey kala gan, And I no say you know, Chale…
¡Únete a la comunidad! Crea tu cuenta gratis para guardar favoritos, comentar con tu foto, ganar insignias y recibir aviso cuando te respondan.
Crear mi cuenta

Lee la letra completa de For My Head interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.