Letra de Fefe Ne Fefe - Mr Eazi
Alias Artístico: Oluwatosin Ajibade, Oluwatosin O. Ajibade, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Ajibade Oluwatosin
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Fefe Ne Fefe" es una canción interpretada por Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius.
Fecha de lanzamiento: 09 de octubre del año 2023.
Fefe Ne Fefe Lyrics
It's Kel-P vibes
Yeah
Na because I let you down, I dey sing this song (Sing this song)
Girl, I go sing you some more (Some more)
'Cause I never had the time that you really want (Really want)
Now I go give you more, more
Illobi you dey do me something wey kala gan
And I no say you know
Chale you for give me chance, make I rectify
Je ka goun osun
Ma jorlie
Shey you go coolu temper (Temper)
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Eh-oh, ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Na-na-na-na-nai (Ewo)
Na-na-na-na-nai
Yeah
Baby, I go change my character
Something sweet, I go give you banana
Then you go see for yourself, you go find out
Eh-eh, make you for feel am
As I no get biggy mansion
I come as I dey, I dey beggy your papa
Ayo, ayo, ayo, ayo
Ma jorlie
Shey you go coolu temper (Temper)
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Eh-oh, ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Na-na-na-na-nai (Ewo)
No need to dengene, no more, no more
And I go give you what, you want, you want
Sey you be fefe ne, fefe no wor
Na-na-na-na-nai
No need to dengene, no more, no more
And I go give you what, you want, you want
Sey you be fefe ne, fefe no wor
Na-na-na-na-nai
Ey Ijoya o, Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o, ileya
Ma je ko pe eh
Ey Ijoya o, Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o, ileya
Ma je ko pe Ọlọrun
¿Te encanta la letra de Fefe Ne Fefe? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Fefe Ne Fefe" de Mr Eazi?
09 de octubre del año 2023
¿En qué álbum está "Fefe Ne Fefe" de Mr Eazi?
The Evil Genius
Mira el video musical de Fefe Ne Fefe
Álbum The Evil Genius
- Letra de Olúwa Jò
- Letra de Advice
- Letra de Òròkórò (Feat. Angélique Kidjo)
- Letra de Chop Time, No Friend
- Letra de Notorious
- Letra de Panadol
- Letra de Jamboree (Feat. Tekno)
- Letra de Good Lovin’ (Feat. ["Efya"])
- Letra de Lack of Communication
- Letra de Fefe Ne Fefe
- Letra de Legalize
- Letra de Show Dem (Feat. Whoisakin)
- Letra de We Dey
- Letra de Zuzulakate (Feat. Joeboy)
- Letra de Mandela
- Letra de Exit (Feat. Soweto Gospel Choir)
Más de Mr Eazi
Top 5 canciones de Mr Eazi
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mr Eazi. Si te gustó "Fefe Ne Fefe", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Fefe Ne Fefe interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.