Letra de Never Stop - Barry Jhay

(Feat. Blvk H3ro)

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Never Stop" es una canción interpretada por Barry Jhay y Blvk H3ro, publicada en el álbum Barrystar Vol. 1

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2025. 

Never Stop Lyrics


Say (Yo Dibs)

I wanna look at everything and never stop praying (Never stop praying)

Live my life and do what makes me happy (What makes me happy)

Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win

Nobody bigger than the God who made me

I know this


Life na journey, no be anybody papa property

Wealth is the only medicine to poverty

Some dey use too much spoil opportunity

No be everybody wey rich go university

I no say make you read o, no comot for settings

Tulẹ, who like poverty?

Indomie no be the same thing like spaghetti

Oni posi gan gbadura k'èèyàn ku si

[?] like they know all

No matter wetin you know, you no fit know pass God

No do pass yourself, make you no go fall

Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o

They go call you, you no go pick up o

Life self e no dey for life, e no dey for himself o

No be swear, na true talk o

Man self no need to too talk o


I wanna look at everything and never stop praying (Never stop praying)

Live my life and do what makes me happy (What makes me happy)

Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (No hate no beef, ooh)

Nobody bigger than the God who made me

I know this


Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbọ zamina

Stamina, zamina, zamina, zamina

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbọ zamina

Ẹmi ti mo ni stamina

Stamina, zamina, zamina, ye o


Eyes make it up, mi say a prayer to the life, no give up, ay

Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon

No giving up, mi keep finer

No hate, no beef, every day I'm tune to the frequencies

Nobody cannot stop what's meant for me

Nobody can't control mi destiny

Find good soil, oi, every single night I toil

Life never easy for the island boy, oi

Bad energy I try destroy, all my works, say they want to fall

See, all my plans, dem dey try to spoil

But Jah-Jah make I, we all know, we are the voice

Ain't no way that they could break my strong, oi


I wake up every day, I never ever stop praying

Ay, live my life and do what makes me happy (Happy)

Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (No hate no beef, oh)

Nobody bigger than the God who made me

I know this


Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbó zamina (Yo Dibs)

Stamina, zamina, zamina, zamina

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbó zamina

Ẹmi ti mo ni stamina

Stamina, zamina, zamina, ye o



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Never Stop" de Barry Jhay?
10 de abril del año 2025


¿En qué álbum está "Never Stop" de Barry Jhay?
Barrystar Vol. 1



Barry Jhay foto

Barry Jhay

Never Stop

174 visitas

Top 5 canciones de Barry Jhay

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Barry Jhay. Si te gustó "Never Stop", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

See Me See god (SMSG)

Ẹ ma ka mi mọ wọn, ṣe ni mo da duro, Ọrọ mi d'akọ alangba, ko ṣe jẹ ni tutu, Koda, ko ṣe China t'ọn gbe ti n jẹ wọn, Ẹni j'alangba n tutu, a kó warapa, Oh-ah, oh-ah-ah-ah, Yeah, ay-ya-ay, ah-ah, ah, Oh-wa, oh, wa-wa-wa, (Nobody's perfect, nobody's perfect), Ye, k'iku ma-ma pa awọn to gbe mi s'ori bi…

What a Life

Hm, when you talk, I dey ṣa, (V-V-Vsticks), What a li-li-li-li-life, what a life, See, I got voices, I got voices, I got voices in my head, Telling me, 'Let the fire burn', Telling me that I'm one of all, And the fire is burning o, is burning o, is burning in my head, How I feel inside of me, saying…

Rest

Ẹni Ọlọhun fe l'Ọlọhun ni yan, omọ Ibunu Adamọ le f'apa janu o, Ẹ simi ariwo, Chalé rest, no be your face dey upon dollar bill, I never lose my cool to dead people, Sipping on my gin and juice (Shark, more), Boys on my ass, niggas stay by my booze, I don't snooze, so I ain't got shit to lose, Ọmọ, i…

Lost

Na-ahn-ahn, oh-no, Yeah-yeah, yeah (Yo Dibs), Oh-no, The way you do me, say, Bo ṣe n ṣe mi gàn-gàn, Bo ṣe n ṣe mi, me, I no fit to explain, no-nuh, I'll be your daddy, you go be my mummy, Together, we go gather dey, And there's nothing, for me to take me away from you, The way you do me, you dey mak…

Eskelebebe

I no dey do pass myself, I no dey bite wetin I no—, I wanna pull all bag with my big bag with my bloody shoes (Oh-oh), Ọtọtọ lọrọ o, no be you, wetin dey do me dey do you, Say, I no dey do pass myself, I no dey bite wetin I no fit chew, I no fit afford to go broke na why I dey do wetin I need to do,…

Lee la letra completa de Never Stop interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.