Letra de Lost - Barry Jhay
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Lost" es una canción interpretada por Barry Jhay, publicada en el álbum Barrystar Vol. 1.
Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2024.
Lost Lyrics
Na-ahn-ahn, oh-no
Yeah-yeah, yeah (Yo Dibs)
Oh-no
The way you do me, say
Bo ṣe n ṣe mi gàn-gàn
Bo ṣe n ṣe mi, me, I no fit to explain, no-nuh
I'll be your daddy, you go be my mummy
Together, we go gather dey
And there's nothing, for me to take me away from you
The way you do me, you dey make my head dey turning on e own
(Ya-ya-ya)
Oh-oh, nobody fit take me away from your love (Hey-ah-hey)
Oh-oh oh-oh-ooh, na you dey gas me up when I need somebody
(Ya-ya-ya)
Nobody fit be like you
The way you do me, e dey make my head dey turning on e own
Oh-oh-ooh
She tell me say she can't let me so-fa-mi-re-do
The only kele wey dey help me kill my konji
She tell me say she [?]
I put her on the ride, man, I'm never letting go
Ṣebi she no know say I be Yoruba Demon
Make God do am, when I go make her come to her senses
Mm, she go enjoy my joystick, and e go do her like magic
(Back it up for me, make I respond o)
Call me, make I respond, oh
(Back it up for me, make I respond o)
Call me, make I respond, oh
(Back it up for me, make I respond o)
Make I respond oh
Swear to God, I swear to God e go do you like magic
Bo ṣe n ṣe mi gàn-gàn
Bo ṣe n ṣe mi, me, I no fit to explain, no-nuh
I'll be your daddy, you go be my mummy
Together, we go gather dey
And there's nothing, for me to take me away from you
The way you do me, you dey make my head dey turning on e own, ooh
(Ya-ya-ya)
Oh-oh, nobody fit take me away from your love (Hey-ah-hey)
Oh-oh oh-oh-ooh, na you dey gas me up when I need somebody
(Ya-ya-ya)
Nobody fit be like you
The way you do me, e dey make my head dey turning on e own
Oh-ooh
(Yo Dibs)
¿Te encanta la letra de Lost? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Lost" de Barry Jhay?
10 de abril del año 2024
¿En qué álbum está "Lost" de Barry Jhay?
Barrystar Vol. 1
Top 5 canciones de Barry Jhay
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Barry Jhay. Si te gustó "Lost", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Lost interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.