Letra de LAYI WASABI - ODUMODUBLVCK
(Feat. Reminisce)
Alias Artístico: Ojogwu Tochukwu, Tochukwu Ojogwu, Tochukwu Gbubemi Ojogwu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"LAYI WASABI" es una canción interpretada por el artista nigeriano ODUMODUBLVCK, y Reminisce, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE.
Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025.
LAYI WASABI Lyrics
Recording, recording
Ibile, Kala
ATL baby (Showz out here)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Yeah, pow
Grr
Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy
Take, take man for joke like say I no sabi
You Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy
One on one make dem answer my query
No be charge and bailing I'm a blue blood, I know you don't know the meaning
Legacy is stock in my veins, na carry hip-hop go [?]
I follow run [?]
December time it was only us
Fine minutes of fame all gone, now they're back to square one
Accountable for all my runs, I'm responsible for all the hatred they bore
It is because I won, I celebrated it over their loss
Hey, I'm up, while they dropped
Of course they're begging [?], they want to chill with us
But we no go gree them, e better make I lose air
I go rather kill them, who cares, do time in jail
Run am inside, I go still inspect each of them grave
Their family member flowers, it will not spend day
Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
You Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money' (Ibile)
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy
Odumodu, kala fe gb'aga jade, ka lo ṣe shootout
No cho-cho-cho, hm, show workings jor, make you no chook mouth
Take, take man for joke like say I no sabi
Remile, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows you're his daddy
¿Te encanta la letra de LAYI WASABI? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "LAYI WASABI" de ODUMODUBLVCK?
06 de octubre del año 2025
¿En qué álbum está "LAYI WASABI" de ODUMODUBLVCK?
INDUSTRY MACHINE
Mira el video musical de LAYI WASABI
Álbum INDUSTRY MACHINE
- Letra de INDUSTRY MACHINE
- Letra de UNAWARE (Feat. Pa Salieu)
- Letra de BABY REINDEER
- Letra de BANZA BOY
- Letra de GROOVING (Feat. Davido, Seun Kuti)
- Letra de BIG TIME (Feat. Wizkid)
- Letra de VINICIUS
- Letra de TIFFANY (Feat. PsychoYP)
- Letra de ADENUGA (Feat. Skepta, Anti World Gangstars)
- Letra de MARADONA (Feat. Justin Quiles, Saweetie)
- Letra de PAY ME (Feat. Stormzy, Zlatan)
- Letra de LAYI WASABI (Feat. Reminisce)
- Letra de TOO SPOILT
- Letra de IF YOU LIKE GYM (Feat. Modenine)
- Letra de CANDY MUSIC
- Letra de DO YANGA (Feat. Patoranking)
- Letra de MY ANGEL (Feat. Chike)
- Letra de BAGGIO (Feat. Prettyboy D-O, Giggs)
- Letra de BOMBASTIC ELEMENT
- Letra de GHETTO MAN YUTE
- Letra de 2 PEOPLE (Feat. Cash Cobain)
- Letra de EJOR (Feat. Ayo Maff, Smada)
- Letra de HALLELUJAH (Feat. Phyno, Tobe Nwigwe, Jeriq)
Top 5 canciones de ODUMODUBLVCK
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de ODUMODUBLVCK. Si te gustó "LAYI WASABI", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de LAYI WASABI interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.