Portada de GHETTO MAN YUTE - ODUMODUBLVCK

GHETTO MAN YUTE Letra - ODUMODUBLVCK

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

GHETTO MAN YUTE Lyrics

Yeah

(Decs motherf—)

Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute

Black sheep forever, black sheep for life

Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters

GE records, you get me? ODUMODUBLVCK

Ghetto man yute, man yute

[?] pass the igbo make I smoke abeg

Kala, kala


Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute

Quarter past two, I go track her, I no mind who

Na for her car park, mind you (OD)

I be like mumu, thank you

Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute

Quarter past two, I go track her, I no mind who

Na for her car park, mind you

I be like mumu, thank you


Yeah

[?] (I dey for)

[?] (I dey for)


Yeah

I dey for Canada with plenty [?]

Dem dey offer me their cardigan

But na my shima bandana I tie for Coachella (I rather die)

Kala you be ganja man

Na when I smoke I dey think

Na when I kpef I [?]

Na when we high we dey reach o, at all, at all, we go dream

E go hundred thousand people

Many people want pimple surface on top of her nipple (Chai)

Very wicked evil

Nothing wey she do, all that she did was that she was beautiful

Call me boo, call me boo, baby gum body, gum body

You're edible, I'm telling you

My baby forgive me from within


Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute (My baby forgive me from within)

Quarter past two, I go track her, I no mind who (Come to me when you're sick)

Na for her car park, mind you (Na you I wan dey see)

I be like mumu, thank you


I dey like mumu

¿Viste un error en la letra? Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de GHETTO MAN YUTE? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"GHETTO MAN YUTE" es una canción interpretada por el artista nigeriano ODUMODUBLVCK,, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

¿Quién escribió "GHETTO MAN YUTE" de ODUMODUBLVCK?

Dave Nunes, DECSTER y ODUMODUBLVCK

¿Quién produjo "GHETTO MAN YUTE" de ODUMODUBLVCK?

Dave Nunes y DECSTER

¿Cuándo salió "GHETTO MAN YUTE" de ODUMODUBLVCK?

06 de octubre del año 2025

¿En qué álbum está "GHETTO MAN YUTE" de ODUMODUBLVCK?

INDUSTRY MACHINE

Créditos de producción

Artista principal
ODUMODUBLVCK
Productores
Dave Nunes, DECSTER
Escritores
Dave Nunes, DECSTER, ODUMODUBLVCK
Letra aportada por
Nilmey

Top 5 canciones de ODUMODUBLVCK

BIG TIME feat. Wizkid C-c-calling me a cannibal is nothing short of me, I can be a beast and I can be a fucking G, Look into my résumé, their blood is on my teeth, Sweet, Odumodu mix with Nutri-C, I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code (Telz), Them say na many bitches for your body make you dey you c… INDUSTRY MACHINE Yeah, I dey work, Black sheep forever, black sheep for life, Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, NATIVE, Them been dey find me for..., Showzy, YAH!, (Ucee), Dem been dey find me for court, all along, Na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost, … HALLELUJAH feat. Phyno, Tobe Nwigwe, Jeriq Heee, yeah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, For your mercy and your love (Hallelujah), I no dey find food to chop (Hallelujah), Before I dey for Osapa London dey beg (Hallelujah), Now I dey for London I dey flex,… IF YOU LIKE GYM feat. Modenine Ok, just carry it front, carry it front, I dey tell you, two p.m. in London, based on say I just land, Heh heh, it's crazy, yeah, Black sheep for life, black sheep forever, Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, yeah, When it boils down to wits, I'm the man… GROOVING feat. Davido, Seun Kuti Baddest, Ayayayayayayayaya, Black sheep for life, black sheep forever, Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, The machine has arrived (Sofri, sofri, Kala), In one piece, Grooving grooving, Baby girl, you are too good looking, Ọmọ, make them stop the fooling…
¡Únete a la comunidad! Crea tu cuenta gratis para guardar favoritos, comentar con tu foto, ganar insignias y recibir aviso cuando te respondan.
Crear mi cuenta

Lee la letra completa de GHETTO MAN YUTE interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.