Letra de EJOR - ODUMODUBLVCK

(Feat. Ayo Maff, Smada)

Alias Artístico: Ojogwu Tochukwu, Tochukwu Ojogwu, Tochukwu Gbubemi Ojogwu

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"EJOR" es una canción interpretada por el artista nigeriano ODUMODUBLVCK,, Ayo Maff y Smada, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

EJOR Lyrics


Ejor

Please

Abeg


Ejor ejor

For their head top

Od ejor

Nwanna biko

Ejor ejor

For their head top

Od ejor ejor ejor (yeehee)

Ejor ejor

For their head top

Od ejor

Nwanna biko

Ejor ejor

For their head top (kala)

Od ejor ejor ejor


Right from time I don dey che chun thing (kai)

I don use my raw hand take open corn beef

Black jet li (you mean am)

Hand on him (abeg)

I turn karate kid

I rock am

Turn will smith (kala)

The game begging me

I need some enemies

They started it

But now their heart is very weak

My music heavenly

Viz a viz

Who's he with? (me)

Who's with wiz

Who's with David

What is it?


They for like know

How I balance it

They for like know

They for like know

How I balance it

They for like know


Ejor ejor

For their head top od ejor

Nwanna biko ejor ejor

For their head top

Od ejor ejor ejor (yeehee)

Ejor ejor

For their head top od ejor

Nwanna biko ejor ejor

For their head top (kala)

Od ejor ejor ejor


And as e dey pain them o

Smoke some backy make e sweet us o

Many many bitches it is too much o

When I no get shi shi omo nobody could come over

But me I understand

My brother hustle make you no dey look like hooligan

So when the money enter them go be like who be that

Like who be that shey na smadalee be that


See as I dey beg am I dey say ejor ejor

See as I dey beg am I dey say ejor ejor

Otto meta padi mo korin gba medal


Ejor ejor

For their head top od ejor

Nwanna biko ejor ejor

For their head top

Od ejor ejor ejor (yeehee)

Ejor ejor

For their head top od ejor

Nwanna biko ejor ejor

For their head top (kala)

Od ejor ejor ejor


She say make we no link up

(I dey ask god how the thing sup for me)

Ayo how you take link up?

(Odumodu dey there when them cook chop for me)

Link up

(Thing sup for me)

Link up

(Odumodu dey there when them cook chop for me)


(Westennn

It's crazy, ehn)



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "EJOR" de ODUMODUBLVCK?
06 de octubre del año 2025


¿En qué álbum está "EJOR" de ODUMODUBLVCK?
INDUSTRY MACHINE



Top 5 canciones de ODUMODUBLVCK

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de ODUMODUBLVCK. Si te gustó "EJOR", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

BIG TIME feat. Wizkid

C-c-calling me a cannibal is nothing short of me, I can be a beast and I can be a fucking G, Look into my résumé, their blood is on my teeth, Sweet, Odumodu mix with Nutri-C, I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code (Telz), Them say na many bitches for your body make you dey you c…

INDUSTRY MACHINE

Yeah, I dey work, Black sheep forever, black sheep for life, Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, NATIVE, Them been dey find me for..., Showzy, YAH!, (Ucee), Dem been dey find me for court, all along, Na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost, …

HALLELUJAH feat. Phyno, Tobe Nwigwe, Jeriq

Heee, yeah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, Hallelujah, For your mercy and your love (Hallelujah), I no dey find food to chop (Hallelujah), Before I dey for Osapa London dey beg (Hallelujah), Now I dey for London I dey flex,…

IF YOU LIKE GYM feat. Modenine

Ok, just carry it front, carry it front, I dey tell you, two p.m. in London, based on say I just land, Heh heh, it's crazy, yeah, Black sheep for life, black sheep forever, Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, yeah, When it boils down to wits, I'm the man…

GROOVING feat. Davido, Seun Kuti

Baddest, Ayayayayayayayaya, Black sheep for life, black sheep forever, Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK, The machine has arrived (Sofri, sofri, Kala), In one piece, Grooving grooving, Baby girl, you are too good looking, Ọmọ, make them stop the fooling…

Lee la letra completa de EJOR interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.