Letra de Jara - Mavins

(Feat. Bayanni, Don Jazzy, Magixx, DJ Big N)

¿En qué álbum está "Jara" de Mavins?
Chapter X

Jara Lyrics

Uhh, yeah

Vibez

No, no


Demma be hating

See them be gossiping at my back so long

Father save me

Take me

Demma see the small boy doing all the big things

Now they wanna pull me down, yeah

But I'm still around, yeah

And e dey shock their mind

Calling me ojuju calabar, yeah, yeah


Then I call my back up, yeah

I see all of them wan back off, oh no

Say when I call my back up, yeah

I see all of them wan back off, oh no

Oluwa ba mi soro, yeah

Say I go soon dey turn up, oh no

Say make I just dey lock up

I no fit fuck up

Make I leave them

Make them dey for koro (Ayy yeah)


Jara, jara, jara, jara, jara oh

All the things you don bless me with (Na jara)

Any other thing wey you add (Na jara)

Jara, jara, jara, jara, jara oh (Ayy oh, uh-uhh)

All the things you don bless me with (Na jara)

Any other thing wey you add (Na jara)

Don Jazzy


Omo, shey you no dey look face? (Face)

Too much money for my suitcase (Case)

Plenty kele dey for my case (Yes)

Dem dey line up 'cause they wan taste (Yes)

Who goes there? (Ehh)

Yes, who goes there?

Shey you dey whine me

You no get fear?

I no know where dem dey for this track oh

Oya come sing make I go back oh


See all these people never, never seen the picture

In'a my dark times, tryna get it figured

Shebi, them say me you no get future?

But now they pay me ten milli for a feature

And I say that I'm the man 'cause I buss up the scene

Call up that girl make she wine up the thing

She, no get password but I still put my pin

You know me no send vagabond


So me call my backup eh

I see all of them wan catch up, oh no

But I dey run marathon eh

Dem no dey my set, I'm far gone, oh no

Oluwa ba mi soro, eh

Say me I go soon dey turn up, oh no

Na baba dey my back up

I no fit fuck up

Dem bin no send me

When I dey for koro

They tell me that


Jara, jara, jara, jara, jara oh (Ooh, no)

All the things you don bless me with (Na jara)

Any other thing wey you add oh (Na jara), ooh

Jara, jara, jara, jara, jara oh (Oh)

All the things you don bless me with (Na jara)

Any other thing wey you add, oshere (Na jara)


Gradually dem dey run

Say dem dey run away (Gradually oh)

Gradually dem dey run (Gradually)

Say dem dey run away (Gradually)

Gradually dem dey run (Ru-ru-ru-ru)

Say dem dey run away

Gradually dem dey run (Gradually, gradually oh ayy)

Say dem dey run away

What you thankful for (Jara)

You got the blessings coming your way (Jara)

Double, double (Ja-ja-ja-jara)

Here we go now

That's why I say

"When you're big, you're big abeg" (Jara)


Calificar Canción

VOTOS


INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Jara" es una canción interpretada por Mavins, Magixx y DJ Big N, publicada en el álbum Chapter X. 

Fecha de lanzamiento: . 

Top 5 canciones de Mavins

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mavins. Si te gustó "Jara", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Overdose feat. Crayon (NGA), Ayra Starr, LADIPOE, Magixx, Boy Spyce

Mavin, Mavin, Hmm-hmm, mm, It's Don Jazzy, ayy, Every likkle thing you dey do to me (Woah, woah), E dey sweet me for body (Body), Shey your loving fit fall on me (Woah, woah, woah, woah), Girl your bow leg make I go crazy (Crazy), Omoge say e sure for me (For me), Say make I withdraw money (Money), …

Losing You feat. ["Johnny Drille","Magixx","Crayon (NGA)"]

You see the numbers don't lie, I dedicated my time, To give you love, be that guy, Wey go make everything right, I fit to mental walahi, Abi to love sef na crime, Shey until I fall down and die, You're my moonlight in the night, 'Cause you don't look at me, The way you used to, baby, You know this i…

Won Da Mo feat. Rema, Boy Spyce, Crayon (NGA), Bayanni, Magixx, LADIPOE, Ayra Starr, Johnny Drille

Vibez, Mavins, Wake up in the morning, hallelujah, Chasin' the money, chasin' the bag, No lookin' back, me and my gang, Steady fire we leave no gap, Gucci, Gucci, Louis V, Mix my Monster with Hennessy, My eye don dirty, I no fit see, The smell of doings shall lead me, Baby girl, why you cryin'?, Cle…

Overloading (OVERDOSE) feat. Crayon (NGA), Ayra Starr, LADIPOE, Magixx, Boy Spyce

Mavin, Mavin, Hmm-hmm, mm, It's Don Jazzy, ayy, Every likkle thing you dey do to me (Woah, woah), E dey sweet me for body (Body), Shey your loving fit fall on me (Woah, woah, woah, woah), Girl your bow leg make I go crazy (Crazy), Omoge say e sure for me (For me), Say make I withdraw money (Money), …

Alle feat. Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr

Two hundred, Oshey, Omoge na you wey dey give me joy, When I see your face, I dey feel say the reason wey I see you no be luck, okay, Dance to the rhythm baby girl gimme dance, rotate, This thing wey you carry for your back, alibumaye, Time don reach wey I go carry you meet my maye, I go defend our …

Lee la letra completa de Jara interpretada por Mavins. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.