Letra de Alle - Mavins

(Feat. Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr)

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Alle" es una canción interpretada por Mavins, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx y Ayra Starr, publicada en el álbum Chapter X

Fecha de lanzamiento: . 

Alle Lyrics


Two hundred


Oshey

Omoge na you wey dey give me joy

When I see your face

I dey feel say the reason wey I see you no be luck, okay

Dance to the rhythm baby girl gimme dance, rotate

This thing wey you carry for your back, alibumaye

Time don reach wey I go carry you meet my maye

I go defend our love no matter what, pepe

I no send anything wey anybody wan say

God don answer my prayer, so I go say


Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle', I go say

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'


Met you on campus that Sunday

1K dey my pocket, I'm thinkin' that someday

You can be my baby I'm flyin' you private

She said now you're speakin' my language, yeah

Odo yewu (Uh)

Man I've been pushin' (Uh-huh)

Ori mi wu (Uh)

I need a cushion (Uh-huh)

'Cause you be star

And I've been wishin'

You can take this journey


Girl you clean like my white Nikes

Oya baby come, make you come chop kiss ahh-ah

Your waist na wene mighty

Holding the things you dey give to me ahh-ah

Girly if na rumor, rumor, rumor

Me I go dey runmo, runmo, runmo

Me I go tamo, tamo, tamo

Girl I go tamo like molue

Orile o wa


Baby tell me what you need from me ayy

'Cause me I give you everything ayy

Ogogoro dey body ayy

Uh, shey you no go vex for me? Ah

No be you first talk

Make I show you love

Mami gimme some

Bami ni koro

Odi odi dan

Baby is a must

If I enter once, na baby boy


So I go say Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle', I go say

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'

Alle', Alle', Alle', Alle', Alle'


We could do it in the shower

Shebi you like cassava

Sha ma semama mama kusa

Jowo ride on my peninsula

Girl I want to follow you

Body sweet like olotu

Give you spice and rodo too

Na only you dey close to my heart


Ever since I set my eyes on you oh, ah

Na you I want oh, ah

Na you I want oh girl, ayy

As e dey rush

Sey me wan chop you like buns, uh-uh

But baby calm down uh, calm down

I go fumigate if you dey feel fly ayy, oh, oh


Put you in a Range when we dey Dubai

Time I spend with you make me realize

You're perfect in my eyes

Don't wanna do this life on my own (Ow, ooh)

You're my own (Ooh-oh)

Everything you own, na my own (Oh, oh, ooh)


So I go say Alle', Alle', Alle', Alle', Alle' (Ha, ah-ahh)

Alle', Alle', Alle', Alle' (Alle'), Alle', I go say

Alle', Alle' (Alle'), Alle', Alle' (Alle'), Alle'

Alle' (Ah-ahh), Alle', Alle', Alle', Alle'


You make my life so beautiful

Alle', ah-ah, ayy



Calificar Canción

VOTOS

¿Quién escribió "Alle" de Mavins?
Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx y Ayra Starr


¿Quién produjo "Alle" de Mavins?
sevn y Johnny Drille


¿En qué álbum está "Alle" de Mavins?
Chapter X



Créditos de la canción
Productores: sevn, Johnny Drille
Escritores: Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr

Letra aportada por: Nilmey

Top 5 canciones de Mavins

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mavins. Si te gustó "Alle", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Overdose feat. Crayon (NGA), Ayra Starr, LADIPOE, Magixx, Boy Spyce

Mavin, Mavin, Hmm-hmm, mm, It's Don Jazzy, ayy, Every likkle thing you dey do to me (Woah, woah), E dey sweet me for body (Body), Shey your loving fit fall on me (Woah, woah, woah, woah), Girl your bow leg make I go crazy (Crazy), Omoge say e sure for me (For me), Say make I withdraw money (Money), …

Losing You feat. ["Johnny Drille","Magixx","Crayon (NGA)"]

You see the numbers don't lie, I dedicated my time, To give you love, be that guy, Wey go make everything right, I fit to mental walahi, Abi to love sef na crime, Shey until I fall down and die, You're my moonlight in the night, 'Cause you don't look at me, The way you used to, baby, You know this i…

Won Da Mo feat. Rema, Boy Spyce, Crayon (NGA), Bayanni, Magixx, LADIPOE, Ayra Starr, Johnny Drille

Vibez, Mavins, Wake up in the morning, hallelujah, Chasin' the money, chasin' the bag, No lookin' back, me and my gang, Steady fire we leave no gap, Gucci, Gucci, Louis V, Mix my Monster with Hennessy, My eye don dirty, I no fit see, The smell of doings shall lead me, Baby girl, why you cryin'?, Cle…

Overloading (OVERDOSE) feat. Crayon (NGA), Ayra Starr, LADIPOE, Magixx, Boy Spyce

Mavin, Mavin, Hmm-hmm, mm, It's Don Jazzy, ayy, Every likkle thing you dey do to me (Woah, woah), E dey sweet me for body (Body), Shey your loving fit fall on me (Woah, woah, woah, woah), Girl your bow leg make I go crazy (Crazy), Omoge say e sure for me (For me), Say make I withdraw money (Money), …

Alle feat. Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr

Two hundred, Oshey, Omoge na you wey dey give me joy, When I see your face, I dey feel say the reason wey I see you no be luck, okay, Dance to the rhythm baby girl gimme dance, rotate, This thing wey you carry for your back, alibumaye, Time don reach wey I go carry you meet my maye, I go defend our …

Lee la letra completa de Alle interpretada por Mavins. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.