Letra de All I’m Saying - Mavins
(Feat. Crayon (NGA), Johnny Drille, Don Jazzy, Bayanni, Boy Spyce, LADIPOE)
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"All I’m Saying" es una canción interpretada por Mavins, Don Jazzy, Bayanni, Boy Spyce y LADIPOE, publicada en el álbum Chapter X.
Fecha de lanzamiento: .
All I’m Saying Lyrics
Two hundred
Mhmm
Body shake, body shape
Make me want to know your name
Gbadun your case
Girl you're all the things I like
You too clean, your body scent
Make me want to lick your plate
Take you away
Girl I need you in my life
All I'm saying
Is a hug from you is enough for me, babe
Jowo se funmi, baby, no go lera oh
I'm not playing
Me, I go stand by you
Would you stand by me, baby oh? (Yeah, yeah)
Gonna protect you, my baby, my heart robber
Kpodikpo, kpoikpo (Kpo, kpo)
E be the sound my heart dey play
Shey you know, shey you know (Know, know)
Anytime I hear your name
Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)
E be the sound my heart dey play (Sound my heart dey play)
Shey you know, shey you know
Every time I hear your name (Don Jazzy)
Your royal highness (Yeah)
Na wetin you carry so
I no go lie you (Ah, uh)
I go like to chop you oh
Baby dey make dey loco (Loco)
Come sample the logo (Logo)
Me and you chilling for Santorini
Totori my body (Hope you like it)
Make you no let my BP rise
Na only you dey cross my mind
As I dey confess my love to you
Baby we go take our time
E be you gimme sugar
Take you to Kalaku, Kalakuta, baby
Ikebesu, kebe super
Ah, tin ba kparo, ni komi gbemilo
All I'm saying
Is a hug from you is enough for me, babe
Jowo se funmi, baby, no go lera oh
I'm not playing
Me, I go stand by you
Would you stand by me, baby oh? (Yeah, yeah)
To protect that ibadi, my heart robber
Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)
E be the sound my heart dey play
Shey you know, shey you know (Know, know)
Anytime I hear your name
Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)
E be the sound my heart dey play
Shey you know, shey you know (Yes)
Every time I hear your name
You know that girl in black (Mhm)
E get when we dey chat oh (Fuck)
And then she called me back
She told me that she loved me from the first time, I said
"Girl, I understand the sacrifice
Your love expensive, don't be sellin' it for half the price"
If only you could see what it means to me (But you know that)
Okay, open your eyes, see me underneath
Baby, see me underneath
Commot my screws and you
Turn on my fuse, I used
To tell my friends I'll be a player, but I don lose
Shorty get the kinda booty wey go make a naughty nigga wanna tell everybody say she dey gimme vibes only
Her bobby for my eyes only
Cover am, pelu emoji
All I'm saying
Is a hug from you is enough for me, babe
Jowo se funmi, baby, no go lera oh
I'm not playing
Me, I go stand by you
Would you stand by me, baby oh? (Yeah, yeah)
To protect that ibadi, my heart robber
Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)
E be the sound my heart dey play
Shey you know, shey you know (Know, know)
Anytime I hear your name
Kpodikpo, Kpodikpo (Kpo, kpo)
E be the sound my heart dey play (Heart dey play)
Shey you know, shey you know (Shey you know)
Every time I hear your name
Oma, oma, oma, oma
¿Te encanta la letra de All I’m Saying? ¡Compártela con tus amigos!
¿En qué álbum está "All I’m Saying" de Mavins?
Chapter X
Mira el video musical de All I’m Saying
Álbum Chapter X
- Letra de Alle (Feat. Rema, LADIPOE, Bayanni, Crayon (NGA), Boy Spyce, Magixx, Ayra Starr)
- Letra de All I’m Saying (Feat. Crayon (NGA), Johnny Drille, Don Jazzy, Bayanni, Boy Spyce, LADIPOE)
- Letra de Ogini Na Fio (Feat. Crayon (NGA), Don Jazzy, LADIPOE)
- Letra de Won Da Mo (Feat. Rema, Boy Spyce, Crayon (NGA), Bayanni, Magixx, LADIPOE, Ayra Starr, Johnny Drille)
- Letra de Amina (Feat. Ayra Starr, Rema, Bayanni, Crayon (NGA))
- Letra de Overloading (OVERDOSE) (Feat. Crayon (NGA), Ayra Starr, LADIPOE, Magixx, Boy Spyce)
- Letra de Losing You (Feat. Johnny Drille, Magixx, Crayon (NGA))
- Letra de Won Le Le (Feat. ["LADIPOE","Magixx","Crayon (NGA)","Bayanni","Rema","Boy Spyce"])
- Letra de Jara (Feat. Bayanni, Don Jazzy, Magixx, DJ Big N)
- Letra de You (Feat. Boy Spyce, Magixx, Johnny Drille, Don Jazzy, LADIPOE)
Más de Mavins
Top 5 canciones de Mavins
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mavins. Si te gustó "All I’m Saying", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de All I’m Saying interpretada por Mavins. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.