Letra de Beggie Beggie - Ayra Starr
(Feat. CKay)
Alias Artístico: Oyikansola Aderibige, Sarah Aderibige, Oyikansola Sarah Aderibige
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Beggie Beggie" es una canción interpretada por Ayra Starr y CKay, publicada en el álbum 19 & Dangerous.
Fecha de lanzamiento: 06 de agosto del año 2021.
Beggie Beggie Lyrics
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
¿Te encanta la letra de Beggie Beggie? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Beggie Beggie" de Ayra Starr?
06 de agosto del año 2021
¿En qué álbum está "Beggie Beggie" de Ayra Starr?
19 & Dangerous
Mira el video musical de Beggie Beggie
Álbum 19 & Dangerous
- Letra de Cast (Gen Z Anthem) (Feat. [])
- Letra de Fashion Killa
- Letra de Lonely
- Letra de Snitch (Feat. Fousheé)
- Letra de Toxic (Feat. [])
- Letra de In Between
- Letra de Beggie Beggie (Feat. CKay)
- Letra de Karma
- Letra de Bloody Samaritan
- Letra de Bridgertn (Feat. [])
- Letra de Amin
- Letra de Ase
- Letra de Bloody Samaritan (Remix) (Feat. Kelly Rowland)
- Letra de Lonely Refix (Feat. Zinoleesky)
- Letra de Running (Feat. Lojay)
- Letra de Rush
- Letra de Skinny Girl Anthem (Feat. KayyKilo)
Más de Ayra Starr
Top 5 canciones de Ayra Starr
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ayra Starr. Si te gustó "Beggie Beggie", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Beggie Beggie interpretada por Ayra Starr. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.