Letra de Wonderful - Burna Boy
(Feat. [])
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Wonderful" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum Twice as Tall.
Fecha de lanzamiento: 25 de junio del año 2020.
Wonderful Lyrics
Anywhere I go mo n' lati pada si ile mi
('Cause mama mi won wa ni ile mi)
I no want make person tell me say I too lazy
(Oluwa Burna of la la ni)
As I dey hustle like Adebayo Ogunlesi
(No go talk say me I too lazy)
Anywhere I go mo n' lati pada si ile mi
('Cause mama mi won wa ni ile mi)
(Funkula)
Wonderful, hmm
I go show you wonder waa ri wonderful
You no go believe wetin won happen
No disturbance when the gbedu wan catch you
Like you dey sleep but this one pass you
(Banga)
As the gbedu don start
(Won jo)
From your feet all over
(Won jo)
With somebody daughter
(Won jo)
'Cause I'm feeling it in my soul
Something is changing
Right in your face
Dey there slow
Something dey scratch me
Kon be like jazz
Anywhere I go mo n' lati pada si ile mi
('Cause mama mi won wa ni ile mi)
I no want make person tell me say I too lazy
(Oluwa Burna of la la ni)
As I dey hustle like Adebayo Ogunlesi
(No go talk say me I too lazy)
Anywhere I go mo n' lati pada si ile mi
('Cause mama mi won wa ni ile mi)
I go show you wonder waa ri wonderful
You no go believe wetin won happen
No disturbance when the gbedu wan catch you
Like you dey sleep but this one pass you
(Banga)
As the gbedu don start
(Won jo)
From your feet all over
(Won jo)
With somebody daughter
(Won jo)
'Cause I'm feeling it in my soul
Something is changing
Right in your face
Dey there slow
Something dey scratch me
Kon be like jazz
¿Te encanta la letra de Wonderful? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Wonderful" de Burna Boy?
25 de junio del año 2020
¿En qué álbum está "Wonderful" de Burna Boy?
Twice as Tall
Mira el video musical de Wonderful
Álbum Twice as Tall
- Letra de Level Up (Twice as Tall) (Feat. Youssou N’Dour)
- Letra de Alarm Clock
- Letra de Way Too Big
- Letra de Bebo
- Letra de Wonderful (Feat. [])
- Letra de Onyeka (Baby)
- Letra de Naughty by Nature (Feat. ["Naughty By Nature"])
- Letra de Comma
- Letra de No Fit Vex
- Letra de 23
- Letra de Time Flies (Feat. Sauti Sol)
- Letra de Monsters You Made (Feat. ["Chris Martin"])
- Letra de Wetin Dey Sup
- Letra de Real Life (Feat. Stormzy)
- Letra de Bank on It
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Wonderful", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Wonderful interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.