Letra de Woman - Omah Lay

Alias Artístico: Stanley Omah Didia

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Woman" es una canción interpretada por Omah Lay, publicada en el álbum Boy Alone

Fecha de lanzamiento: 19 de Mayo del año 2022. 

Woman Lyrics


They tell me this

They tell me that

They say my bitch, say she ah bad

Anytime I knack, I knack without

Rubber band, no rubber band

Everytime I put am, e sure me die

If I no pull out, she got my back

Odoyewu, I'm happy that

Odoyewu


Say anything I do is for my woman (Ah ah ah)

Anything at all wey you talk I go do am (Oh oh oh)

Me I no dey see another girl for my visuals (Eh eh eh eh)

Loving you, loving you na hin my ritual (Ah ah ah ah)


My girl gat me, she no stingy

She give me Love Ckay Nwantinti

All of the moves you be practicing

Put it on put it on put it on top of me

Girl give me love for motor

Girl you light my stove

She carry Ghana must go

She no dey hear, Chinonso


Say anything I do is for my woman (Ah ah ah)

Anything at all wey you talk I go do am (Oh oh oh)

Me I no dey see another girl for my visuals (Eh eh eh eh)

Loving you, loving you na hin my ritual (Ah ah ah ah)


Me I no dey share my chin, chin

I no Dey like her Pim, pim

My girl dey make me reason

She understand my pidgin

Like wangele, wangele, wangele wa

Oh my girla my girla my

Abubakar Tafawa Balewa

My girl gat no problema

(Oh oh oh)

All of a sudden

She say me and her go be

Tuface Annie Macauley

Ok Nwa baby

(Ouhhhhhoo)

All of a sudden

She say me and her go be

Tuface Annie Macauley

Ok Nwa Baby


Say anything I do is for my woman (Ah ah ah)

Anything at all wey you talk I go do am (Oh oh oh)

Me I no dey see another girl for my visuals (Eh eh eh eh)

Loving you, loving you na hin my ritual (Ah ah ah ah)


Help me call Claro

Call Odo

Call Anita my baby

I give her one from the front, one from the back

On and on we dey go

Help me call Claro

Call Odo

Call Anita my baby

I give her one from the front, two from the back

On and on we dey go



Calificar Canción

1 VOTOS

¿Quién escribió "Woman" de Omah Lay?
OMAH LAY


¿Quién produjo "Woman" de Omah Lay?
P.Priime


¿Cuándo salió "Woman" de Omah Lay?
19 de Mayo del año 2022


¿En qué álbum está "Woman" de Omah Lay?
Boy Alone



Créditos de la canción
Productores: P.Priime
Escritores: OMAH LAY

Letra aportada por: Nilmey

Top 5 canciones de Omah Lay

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Omah Lay. Si te gustó "Woman", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Attention feat. Justin Bieber

Ayy, Lately, I been losin' my mind, Certain things I can't find, In the middle of the night, I'm still up, I'm still tryna decide, Should I drink up? Smoke up?, Need some freedom, freedom, ah, in my life, Should I drink up? Smoke up?, Need some freedom, freedom, Show me a little attention (Oh, oh, o…

Soso

Soso take my pain away, Soso take my pain (Away, away), Soso take my pain away, Soso take my pain, Soso take my pain away, Soso take my pain, Soso take my pain away, Soso take my pain (Mad), Ah-ah, ah-ah, All of the things them talk, I no dey hear, hear, Try wetin I do if you no dey fear, fear, One …

Woman

They tell me this, They tell me that, They say my bitch, say she ah bad, Anytime I knack, I knack without, Rubber band, no rubber band, Everytime I put am, e sure me die, If I no pull out, she got my back, Odoyewu, I'm happy that, Odoyewu, Say anything I do is for my woman (Ah ah ah), Anything at al…

Safe haven

Ayo, DeBox, you the greatest, I'm on the go 24/7, I'm on the road, my safe haven, I'm living fast, you can't stop me, My neck is ice and Roman Chaplets, Ah, ah, I'm on the road, my safe haven, Ah, ah, I'm on the road, my safe haven, So you wanna know my mind now, When I burst the pipe line, Tell you…

I’m a mess

It is what it is, Ooh, ooh, ooh, Oh yeah (Niphkeys), Oh yeah, Oh yeah, yeah, Sometimes I'm happy, sometimes I'm sad, I don't know what's over me, Sometimes I'm good, sometimes I'm wild, I don't know what's over me, I don't know what's over me, I'm overthinking everything, At times, it feels like nob…

Lee la letra completa de Woman interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.