Portada de Temptations - Omah Lay

Temptations Letra - Omah Lay

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

Temptations Lyrics

(BGRZ this is a banger)


How do you love like that?

Your eyes no dey dry water

Today I dey on this one

Tomorrow that one

If it wasn't for you

Wetin aboy for do


In all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong

You see in all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong


Oh-oh, oh, oh-oh

My rizzler

When I dey down, I roll one

To go back up

Oh-oh, oh, oh-oh

My day one

From way back you dey there

You no give up


When I don backslide

In my passions and in my prayers

When I no get occupation

Only you see my potentials

I don't even keep up with my family

Barely even post my picture on Insta

Cannot deny that I got issues sadly

But you dey for me today

You dey tomorrow

Muna gi go be forever

All the things you wish for me

I wish for you

Me and you together, forever


In all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong

You see in all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me strong


Oh-oh, oh, oh-oh

My rizzler

When I dey down, I roll one

To go back up

Oh-oh, oh, oh-oh

My day one

From way back you dey there

You no give up

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de Temptations? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"Temptations" es una canción interpretada por Omah Lay, publicada en el álbum Boy Alone. 

Fecha de lanzamiento: 14 de Julio del año 2022. 

¿Quién escribió "Temptations" de Omah Lay?

OMAH LAY, BGRZ y Kyle Flamigni

¿Quién produjo "Temptations" de Omah Lay?

BGRZ

¿Cuándo salió "Temptations" de Omah Lay?

14 de Julio del año 2022

¿En qué álbum está "Temptations" de Omah Lay?

Boy Alone

Créditos de producción

Artista principal
Omah Lay
Productores
BGRZ
Escritores
OMAH LAY, BGRZ, Kyle Flamigni
Letra aportada por
Nilmey

Top 5 canciones de Omah Lay

Attention feat. Justin Bieber Ayy, Lately, I been losin' my mind, Certain things I can't find, In the middle of the night, I'm still up, I'm still tryna decide, Should I drink up? Smoke up?, Need some freedom, freedom, ah, in my life, Should I drink up? Smoke up?, Need some freedom, freedom, Show me a little attention (Oh, oh, o… Soso Soso take my pain away, Soso take my pain (Away, away), Soso take my pain away, Soso take my pain, Soso take my pain away, Soso take my pain, Soso take my pain away, Soso take my pain (Mad), Ah-ah, ah-ah, All of the things them talk, I no dey hear, hear, Try wetin I do if you no dey fear, fear, One … Woman They tell me this, They tell me that, They say my bitch, say she ah bad, Anytime I knack, I knack without, Rubber band, no rubber band, Everytime I put am, e sure me die, If I no pull out, she got my back, Odoyewu, I'm happy that, Odoyewu, Say anything I do is for my woman (Ah ah ah), Anything at al… Safe haven Ayo, DeBox, you the greatest, I'm on the go 24/7, I'm on the road, my safe haven, I'm living fast, you can't stop me, My neck is ice and Roman Chaplets, Ah, ah, I'm on the road, my safe haven, Ah, ah, I'm on the road, my safe haven, So you wanna know my mind now, When I burst the pipe line, Tell you… I’m a mess It is what it is, Ooh, ooh, ooh, Oh yeah (Niphkeys), Oh yeah, Oh yeah, yeah, Sometimes I'm happy, sometimes I'm sad, I don't know what's over me, Sometimes I'm good, sometimes I'm wild, I don't know what's over me, I don't know what's over me, I'm overthinking everything, At times, it feels like nob…
¡Únete a la comunidad! Crea tu cuenta gratis para guardar favoritos, comentar con tu foto, ganar insignias y recibir aviso cuando te respondan.
Crear mi cuenta

Lee la letra completa de Temptations interpretada por Omah Lay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.