Letra de Special - WizKid

(Feat. Don Toliver)

Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Special" es una canción interpretada por WizKid y Don Toliver, publicada en el álbum More Love, Less Ego

Fecha de lanzamiento: 11 de noviembre del año 2022. 

Special Lyrics


(Juls)


Oh, yeah, you're special

Your body pressure

Oh, your body special (Special, special)

I guess He blessed you

Ooh, your body special

Oh, your body's pressure

So we going all night, night, night

I need you all night, girl

If I call, I need your help

Knowing I can do this shit myself

Actin' wrong right there, I fell

I need you all night, girl


Girl, I go dey D for you (Yeah)

Spend many days, I fit dey chase on you (Yeah)

Big bad Wiz, I no dey play with you (Yeah)

Na, you I dey want, I keep it straight with you, mogbe, oh

When I want am I dey call on you

I dey see am for your eye, I no dey play with you

This kind of loving make a nigga pay

And we get something wey, I no fit trade

Baby girl, one night, one line, two times

And you get that ting wey dey make a man sing

For the emergency, make you call my line

And the body come dey, say na every man dream

Say for me, she go stay one night, no lie

She dey give me all the tings wey dey make a man plead

Oya jo baby jo baby, ko ma jo

Wa baby sumobi ko ma roll


Oh, yeah, you're special

Your body pressure

Oh, your body special (Special, special)

I guess He blessed you

Ooh, your body special

Oh, your body's pressure

So we going all night, night, night

I need you all night, girl

If I call, I need your help

Knowing I can do this shit myself

Actin' wrong right there, I fell

I need you all night, girl


Yeah, I need your body (Ah, ah-ah)

Wine am now slowly (I need you all night, girl)

Make I be your Johnny

Money dey plenty, oh (Oh-ooh)

My love opor por, por

Money dey oroboto (I need you all night, girl)

Ko tan ma no no

Me and you nobody touch

Bad gyal controlling me

Your body fill my soul for real

Show me the tings you go do for me (Ooh)

Girl, you no dirty, yeah, you clean for real (Ooh)

How low you wan go for me

Omoge me I no go gree (Ooh)

I get things I wan show for real

As long as the body dey for me


Oh, yeah, you're special

Your body pressure

Oh, your body special (Special, special)

I guess He blessed you

Ooh, your body special

Oh, your body's pressure

So we going all night, night, night

I need you all night, girl

If I call, I need your help

Knowing I can do this shit myself

Actin' wrong right there, I fell

I need you all night, girl



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Special" de WizKid?
11 de noviembre del año 2022


¿En qué álbum está "Special" de WizKid?
More Love, Less Ego



Top 5 canciones de WizKid

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Special", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Wow feat. Skepta, Naira Marley

Melo, melo mo fę so, Oru mumi, mo se boso, When I saw you inna bumbum short, Loję kin fę try my luck, Try my luck, make I dey chop your work, If we knack, you won't want to stop, Come on top, should I come on top?, When I gave her her top, she didn't wanna go, I know, Your body bump pass Claro, Girl…

2 Sugar feat. Ayra Starr

Got a bag full of feelings, And a house full of regrets, This baggages can't fit in no plane, don't mean to digress, hmm, I wanna know what's the reason why you moving slow?, As you move no dey cross my lane, Shori nonsense, ma gbe sunmomi, Ma gbe sunmomi, If you getti problem, ma gbe sunmomi, Ma gb…

Slip N Slide feat. Skillibeng, Shenseea

Bomboclaat, Yuhsih, Yo Creep, me will shot ah head off, Me matic them broad and the choppa them tall, Somebody drop ah dead dog, A real gunshot, ah never clappers them dog, Make the warhead, I make a head shell off, Diss king Digg, another man ah dead dog, No safety me make the trigger press dog, He…

Flower Pads

This one's nasty, Esto me gusta, I be waiting for the day, They say na kele go kill me, They say your body go kill me, oh, But I no just like to dey lonely, Don't let spend the night alone, woah, ooh-woah, ooh-woah, Don't let spend the night alone, wey, yeah, yeah, Use your ikebe, super bless me, I …

Balance

Lower your body, dem pon your case, Turn up the riddim, yeah, yeah, wine up my chargie, No negotiations, give you the latest, Doing the most for you, lady, no hesitation, Minding my business but na you I dey chase, No ask for where I dey go, I'm going your way, The feeling dey top of my mind, Make w…

Lee la letra completa de Special interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.