Portada de Plenty Loving - WizKid

Plenty Loving Letra - WizKid ft. []

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

¿Video equivocado o no es el oficial? Proponer otro video

Letra oficial

Plenty Loving Lyrics

Send you, and you know say Big Wiz I no send you

E don dey tey I wan tell you

Many things wey dey my mind I wan tell you

Bless the day that I found you

All the things wey dey my mind I wan show you

I'm on the road on a daily

Na wetin me and you go chop I wan find you

'Cause I go love you jęję

And I go give you make you sempe oh

Hey, I go love you, baby, sempe oh

I be loving all you touch, I wan pępę oh

Shebi'wo ni mo fę fę oh

I no go use your love dey play tętę oh

And you know sisi nęnę oh

Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję


I go let your body know

Baby let nobody know

I wan let your body know

Carry go, carry go

I go let your body know

Baby let nobody know

I wan let your body know

Carry go, carry go


Girl, I go meet you for down down

Dem dey call me mister lover

I go give you many loving

Say I go kill you with this loving, oh

Girl, I go meet you for down down

I go give you many loving

I go give you plenty loving

Girl, I go kill you with this loving, oh


Girl, nobody wine pass you

And the ting you dey do with your waist

Girl e pass me and you (Yeah, yeah, yeah, yeah)

Girl, you dey burn pass Claro

And you type I never seen, my girl, no wayo


I go let your body know

Baby let nobody know

I wan let your body know

Carry go, carry go

I go let your body know

Baby let nobody know

I wan let your body know

Carry go, carry go


Girl, I go meet you for down down

Dem dey call me mister lover

I go give you many loving

Say I go kill you with this loving, oh

Girl, I go meet you for down down

I go give you many loving

I go give you plenty loving

Girl, I go kill you with this loving, oh


Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe

Wine your body, mogbe

Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe

Wine your body, mogbe

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir "Plenty Loving"?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de Plenty Loving? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"Plenty Loving" es una canción interpretada por WizKid, publicada en el álbum More Love, Less Ego. 

Fecha de lanzamiento: 11 de noviembre del año 2022. 

¿Puedes mejorar esta descripción?Cuéntanos más de la canción. Si la aprobamos, ganas puntos.
Mejorar descripción +20 pts
¿Cuándo salió "Plenty Loving" de WizKid?

11 de noviembre del año 2022

¿En qué álbum está "Plenty Loving" de WizKid?

More Love, Less Ego

Créditos de producción

Todavía no tenemos los créditos de esta canciónCada dato que aprobemos (productores, escritores, distribuidora o sello) te da puntos.
Agregar créditos +3 pts c/u

Top 5 canciones de WizKid

Wow feat. Skepta, Naira Marley Melo, melo mo fę so, Oru mumi, mo se boso, When I saw you inna bumbum short, Loję kin fę try my luck, Try my luck, make I dey chop your work, If we knack, you won't want to stop, Come on top, should I come on top?, When I gave her her top, she didn't wanna go, I know, Your body bump pass Claro, Girl… 2 Sugar feat. Ayra Starr Got a bag full of feelings, And a house full of regrets, This baggages can't fit in no plane, don't mean to digress, hmm, I wanna know what's the reason why you moving slow?, As you move no dey cross my lane, Shori nonsense, ma gbe sunmomi, Ma gbe sunmomi, If you getti problem, ma gbe sunmomi, Ma gb… Slip N Slide feat. Skillibeng, Shenseea Bomboclaat, Yuhsih, Yo Creep, me will shot ah head off, Me matic them broad and the choppa them tall, Somebody drop ah dead dog, A real gunshot, ah never clappers them dog, Make the warhead, I make a head shell off, Diss king Digg, another man ah dead dog, No safety me make the trigger press dog, He… Flower Pads This one's nasty, Esto me gusta, I be waiting for the day, They say na kele go kill me, They say your body go kill me, oh, But I no just like to dey lonely, Don't let spend the night alone, woah, ooh-woah, ooh-woah, Don't let spend the night alone, wey, yeah, yeah, Use your ikebe, super bless me, I … Balance Lower your body, dem pon your case, Turn up the riddim, yeah, yeah, wine up my chargie, No negotiations, give you the latest, Doing the most for you, lady, no hesitation, Minding my business but na you I dey chase, No ask for where I dey go, I'm going your way, The feeling dey top of my mind, Make w…
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de Plenty Loving interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.