Letra de PRECISION - Davido
(Feat. [])
Alias Artístico: David Adeleke
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"PRECISION" es una canción interpretada por Davido, publicada en el álbum Timeless.
Fecha de lanzamiento: 31 de marzo del año 2023.
PRECISION Lyrics
My time and my energy
I don’t waste on nobody
'Cause I dey try sort myself
And you go like sort yourself (Shekpe!)
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
Energy on point, we dey jam dey go
See the fine fine girls, dem dey eye me oh
But I no send, I dey carry go
Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
Aye yi o ni baje oh
Maro lọ oh
As I dey here oh, dey here
I’m counting my blessings
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh
Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi
Na person wey get money dey carry shoulder gan
E ni toba lowo laye lo ma gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ
My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
As I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
¿Te encanta la letra de PRECISION? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "PRECISION" de Davido?
31 de marzo del año 2023
¿En qué álbum está "PRECISION" de Davido?
Timeless
Mira el video musical de PRECISION
Álbum Timeless
- Letra de OVER DEM
- Letra de FEEL
- Letra de IN THE GARDEN (Feat. Morravey)
- Letra de GODFATHER
- Letra de UNAVAILABLE (Feat. Musa Keys)
- Letra de BOP (Feat. Dexta Daps)
- Letra de E PAIN ME
- Letra de AWAY
- Letra de PRECISION (Feat. [])
- Letra de KANTE (Feat. FAVE)
- Letra de NA MONEY (Feat. The Cavemen., Angélique Kidjo)
- Letra de U (JUJU) (Feat. Skepta)
- Letra de NO COMPETITION (Feat. Asake)
- Letra de PICASSO (Feat. Logos Olori)
- Letra de FOR THE ROAD
- Letra de LCND
- Letra de Champion Sound (Feat. Focalistic)
Más de Davido
Top 5 canciones de Davido
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Davido. Si te gustó "PRECISION", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de PRECISION interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.