Letra de OVER DEM - Davido

Alias Artístico: David Adeleke

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"OVER DEM" es una canción interpretada por Davido, publicada en el álbum Timeless

Fecha de lanzamiento: 31 de marzo del año 2023. 

OVER DEM Lyrics


Over dem all

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side

Over dem all

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side oh


Over dem all

Over dem all

Over dem all

Over dem all, all, all

Over dem all

Over dem all (And if dem wan do gra gra)

Over dem all

Over dem


I dey sip my Martel

I pin down with my cartel

Number one no forget

If you dey vex make you go kick bucket (Oh no)

I no fit fake it oh

I swear to God

Dem no fit chain me oh

Dem go come beg for my mercy oh

But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)


Dem been dey call my phone

Dem been dey call my own

Their heart be like stone

But I fly over them like drone


Over dem all

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side (Iye)

Over dem all

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side oh


Over dem all

Over dem all

Over dem all

Over dem all, all, all (If dem wan turn-)

Over dem all

Over dem all (And dem wan do gra gra)

Over dem all

Over dem


Too many blessings me I no fit talk

If them dey wait make them see me flop

Them go wait till thy kingdom come

You carry gun, me I carry bomb

We go dey shock dem like high tension

Who know say Uncle Demola go become governor

You know say God dey my back everytime I come through

That’s true

I no fit fake it oh

I swear to God

Dem no fit chain me oh

Dem go come beg for my mercy

But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)


Dem been dey call my phone

Dem been dey call my own

Their heart be like stone

But I fly over them like drone, oh no


If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side

If dem wan turn Goliath

I be David for life

Oluwa dey my side oh



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "OVER DEM" de Davido?
31 de marzo del año 2023


¿En qué álbum está "OVER DEM" de Davido?
Timeless



Top 5 canciones de Davido

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Davido. Si te gustó "OVER DEM", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

UNAVAILABLE feat. Musa Keys

Baddest, You know, Eh-eh-eh-eh-eh, Tune into the king of sounds and blues, Initiating RAGEE process, I'm unavailable (Unavailable), Dem no dey see me (Dem no dey see), I'm unavailable (Unavailable), Dem no dey see me (Dem no dey see), I'm unavailable (Unavailable), Dem no dey see me (Dem no dey see)…

KANTE feat. FAVE

Damie, You're so beautiful, I don’t know what she’s doing to me, Hahahahaha, Haaahaa, The way you hold my waist, I like as e dey go (Big dutty girl), Can’t dance to save myself but see as I dey roll na, Guilty pleasures I take part in those (Take part in those), Disconnect the internet, 'Cause I'm f…

NO COMPETITION feat. Asake

No competi- competi-, Competition for my lady, Oh no, 'Cause she get everything wey I need in a woman and more, My lady, if you see my lady oh, Istolobon won, You go know sey people fine, You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah), Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh), Shey n…

FEEL

I be on the phone, Calling you tonight, I wan make you show me, Make we no dey fight, I no wan sleep alone, Wanna hold you tight, Water full my eyes, But I'll be alright, Forever, O ma latan (Aya), O ma gba, o ma kẹ'tan, Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o, Say dem go feel it, Dem go run it down, Dem go ho…

NA MONEY feat. The Cavemen., Angélique Kidjo

Sawa, sawa, She say "Body's perfect, shebi money's involve", Me I tell am "No worry, I carry am come", Give her Gucci, Prada, Give her Fendi and Dior, Give her everything 'cause she deserve it and more, Dem say, shawty say "Na money, na money, na money", Na money oh-oh-oh-oh-oh-ah, I dey trip for th…

Lee la letra completa de OVER DEM interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.