Letra de Party No Dey Stop - Adekunle Gold

(Feat. Zinoleesky)

Alias Artístico: Almoruf Adekunle Kosoko, Adekunle Kosoko

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Party No Dey Stop" es una canción interpretada por Adekunle Gold y Zinoleesky, publicada en el álbum Tequila Ever After

Fecha de lanzamiento: 15 de marzo del año 2023. 

Party No Dey Stop Lyrics


It's Kel-P vibes


I’m not moved by what I see

I know who I be, I just want my peace

Make money eh

I go get everything I need

In my own timing

Koni kọja mi

Koni delay

So many people deny

Oluwa don co-sign

Can’t believe this is my life

Everything come align

They looking me so surprised

Shọmọde lo dun bayi

I know it's hurting your pride

Believe me I don't mind


Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing


See me I no dey worry 'cause Oluwa don co-sign me

I no dey put mind for wetin no concern me

Kind of slow but I'm always on timing, ahn

See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi

If you still dey hate, you need therapy

Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah

Aje, ti n ba jade tan

Aya wọn a ja

Ti n ba ti fẹ mule na banger

Me wey I don high on paraga

How I go get time for wahala?

Find one girl wey fine like Rihanna

Spending like Obi Cubana

Leave acting for Tony Montana

Original not made in China


Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty Spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing


Ọrọ aye mi ko ma le

Ma lọ Cali or Paris

Go again another day

Kilo fẹ Richard Millie or Patek?

Wo currency lọwọ mi

The real shit no fugazzi, no fugazzi

In tha club, turn it up (Turn it up)

Oluwe mawe, oluwe mawe oh

Oluwe mawe


Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Party No Dey Stop" de Adekunle Gold?
15 de marzo del año 2023


¿En qué álbum está "Party No Dey Stop" de Adekunle Gold?
Tequila Ever After



Adekunle Gold foto

Adekunle Gold

Party No Dey Stop

Alias Artístico: Almoruf Adekunle Kosoko, Adekunle Kosoko

1406 visitas

Top 5 canciones de Adekunle Gold

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Adekunle Gold. Si te gustó "Party No Dey Stop", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Party No Dey Stop feat. Zinoleesky

It's Kel-P vibes, I’m not moved by what I see, I know who I be, I just want my peace, Make money eh, I go get everything I need, In my own timing, Koni kọja mi, Koni delay, So many people deny, Oluwa don co-sign, Can’t believe this is my life, Everything come align, They looking me so surprised, Shọ…

Do You Mind?

It’s Kel-P vibes, Do you mind?, Do you mind?, Take the backseat of my foreign, Do you mind?, Do you like it, On the bonnet of McLaren?, Give me sign, No surprises, I fire shots, no warning, Do you mind?, Do you mind?, (Girl do you mind), Seventeen, eighteen, nineteen, baby, Rora baby ma fi jo pami o…

Ogaranya

Butterflies in my tummy when the money enter, Me I like it, Getting rich and its all in the plan, Mama I made it to forbes, I buy German for my baby, Mo toju mommy, mo tu ra le, Soft living living, Living like a superstar, All I do is winning, Tio no more loss, Tin ba jaiye ẹjọ́ mi ko, Ayefele What’…

Wrong Person feat. ODUMODUBLVCK

Dem dey think say I gentle for face but I no gather, Nothing you do go tension me, you're messing with the wrong person, It's Kel-P Vibes, What do they say about me?, Too much gossiping, but they saying nothing, Why, why? I don't take it lightly, I just keep the focus on the mouth that I feed, oh, w…

Make It Easy feat. Coco Jones

Sexually, Oh, energy, Dance for me, Eh…, Oh, energy, Move to me, 1-2-3, Why don’t you wanna dance with me?, Why don’t you wanna dance with me?, Energy, Energy, Move to me 1-2-3, Baby come and dance with me, Shey you got love for me?, Make it easy for me yeah, Let’s cut to the chase omo, No need for …

Lee la letra completa de Party No Dey Stop interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.