Letra de Don’t Be A Baby - Adekunle Gold
Alias Artístico: Almoruf Adekunle Kosoko, Adekunle Kosoko
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Don’t Be A Baby" es una canción interpretada por Adekunle Gold, publicada en el álbum Tequila Ever After.
Fecha de lanzamiento: 28 de julio del año 2023.
Don’t Be A Baby Lyrics
(It's Kel-P vibes)
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (Ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa le mi, le mi, wetin I do?
'Cause I pull up in a Benz
Wọn ni o n she yahoo
Ọmọ jẹ jẹ
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
Ten over ten like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (Janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh
Whine for your money don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah Daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah Daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
O jabo Kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba Ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa le mi, le mi, wetin I do?
'Cause I pull up in a Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
Ten over ten like sweet asaro
And nobody badder badder (Janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
¿Te encanta la letra de Don’t Be A Baby? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Don’t Be A Baby" de Adekunle Gold?
28 de julio del año 2023
¿En qué álbum está "Don’t Be A Baby" de Adekunle Gold?
Tequila Ever After
Mira el video musical de Don’t Be A Baby
Álbum Tequila Ever After
- Letra de Chasing Peace of Mind (Feat. Habib Koité, Ami Faku)
- Letra de Party No Dey Stop (Feat. Zinoleesky)
- Letra de Soro
- Letra de Tio Baby
- Letra de Ogaranya
- Letra de Wrong Person (Feat. ODUMODUBLVCK)
- Letra de Don’t Be A Baby
- Letra de Do You Mind?
- Letra de Sisi Ganja
- Letra de Make It Easy (Feat. Coco Jones)
- Letra de Not My Problem
- Letra de Kere
- Letra de Look What You Made Me Do (Feat. Simi)
- Letra de Omo Eko
- Letra de Come Back To Me (Feat. Khalid)
- Letra de Falling Up (Feat. Pharrell Williams, Nile Rodgers)
- Letra de To My Own
- Letra de All My Life
Más de Adekunle Gold
Top 5 canciones de Adekunle Gold
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Adekunle Gold. Si te gustó "Don’t Be A Baby", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Don’t Be A Baby interpretada por Adekunle Gold. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.