Letra de Ogechi (Remix) - BoyPee

(Feat. Hyce, Brown Joel, Davido)

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Ogechi (Remix)" es una canción interpretada por BoyPeey Davido 

Fecha de lanzamiento: de del año . 

Ogechi (Remix) Lyrics


It's Davido

Baddest

Shekpe


Say wa le le le le

Ogechi don gimme something pon pon pon

Roger Roger over

I don even tell governor

Be like she do me Karashika, eh

Make I no fit leave am, eh

Me wey be Jon Cena, eh

I say I swear you fine die

Baby girl na you be God design oh

Walahi

As your face dey show na so your show dey shine

Na you go be my wife

You gat to be my wife

For you I'll pay the price, ye ye ye


Oh Chi Chi

Oh Chi Chi Chioma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka


Plenty kele for my life na you I choose (You I choose)

I don dey wonder if everything na cruise

If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry

You say I getti many girls, that one na story

But na you dey my mind

I swear say na you dey my mind

I swear I no dey lie

I dream about you all the time

'Cause girl, you blow my mind

And I no fit deny

Hmm girl, you do me bad

Eh-ye-ye


Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka


Breathing in your love is all I do for the living

I'm tempted to touch your foreign booty, ah-ah-ah

Ifenkili muoo

See the love I gat fit to full enough bag

Oh baby, this love is real oh (Is real oh, is real oh)

I give you ponmo put am with fish oh

Turn am like ugba

Gwo ya ka abacha

Nye ya ife ogaata

Baby I know say you like am

(?)

Turn around make I spray you all my dollar now

Para dey for my body, eyah

Chop my groundnut oh

Make you born my pikin o


Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love

I need your love

I need your love

I need your love, eh


Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka

Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka



Calificar Canción

VOTOS


Top 5 canciones de BoyPee

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de BoyPee. Si te gustó "Ogechi (Remix)", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Ogechi (Remix) feat. Hyce, Brown Joel, Davido

It's Davido, Baddest, Shekpe, Say wa le le le le, Ogechi don gimme something pon pon pon, Roger Roger over, I don even tell governor, Be like she do me Karashika, eh, Make I no fit leave am, eh, Me wey be Jon Cena, eh, I say I swear you fine die, Baby girl na you be God design oh, Walahi, As your fa…

Ogechi feat. Hyce, Brown Joel

Plenty kele for my life na you I choose (You I choose), I don dey wonder if everything na cruise, If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry, You say I getti many girls, that one na story, But na you dey my mind, I swear say na you dey my mind, I swear I no dey lie, I dream about you all the time, 'C…

First sight


Lee la letra completa de Ogechi (Remix) interpretada por BoyPee. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.