@section('adsense-fix')

Ogechi - BoyPee

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Ogechi" es una canción interpretada por BoyPee, Hyce y Brown joel. 

Lyrics Ogechi - BoyPee ft. Hyce, Brown joel


Plenty kele for my life na you I choose (You I choose)

I don dey wonder if everything na cruise

If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry

You say I getti many girls, that one na story

But na you dey my mind

I swear say na you dey my mind

I swear I no dey lie

I dream about you all the time

'Cause girl, you blow my mind

And I no fit deny

Hmm girl, you do me bad

Eh-ye-ye


Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka


Breathing in your love is all I do for the living

I'm tempted to touch your foreign booty, ah-ah-ah

Ifenkili muoo

See the love I gat fit to full enough bag

Oh baby, this love is real oh (Is real oh, is real oh)

I give you ponmo put am with fish oh

Turn am like ugba

Gwo ya ka abacha

Nye ya ife ogaata

Baby I know say you like am

(?)

Turn around make I spray you all my dollar now

Para dey for my body, eyah

Chop my groundnut oh

Make you born my pikin o


Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love

I need your love

I need your love

I need your love, eh


Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka

Ogechi, Ogechi ka nma

Leenu my bebe

Oge nke m no o kanwa

Ololufe I no go lie

I need your love Ifeoma

Gwa m ife m ge'enye gi

Obi m i ma na imaka


Estimados visitantes, nos encontramos en un momento crucial y necesitamos su apoyo. Para seguir brindando un servicio de calidad a nuestra comunidad y mantener a nuestros servidores y trabajadores, estamos solicitando donaciones. Cada contribución, por pequeña que sea, marca una gran diferencia. Con su ayuda, podremos asegurar un entorno de trabajo adecuado y continuar ofreciendo los servicios que tanto valoran como la letra de canción "Ogechi de BoyPee". Agradecemos de corazón cualquier ayuda que puedan brindar. ¡Gracias por su apoyo!

Ogechi lyrics
Letra añadida por el usuario: Nilmey
Sé el primero en compartilo en las redes sociales

Comentarios

Letras de canciones más destacadas de BoyPee

1
Ogechi (Remix) ft. Davido
It's Davido Baddest Shekpe Say wa le le le le Ogechi don gimme something pon pon pon Roger Roger over I don even tell governor Be like she do me Karashika, eh Make I no fit leave am, eh Me wey be Jon Cena, eh I say I swear you fi...

2
Ogechi ft. Brown joel
Plenty kele for my life na you I choose (You I choose) I don dey wonder if everything na cruise If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry You say I getti many girls, that one na story But na you dey my mind I swear say na you dey my mind I swear I no dey li...

Ver todas las letras de canciones de BoyPee

BoyPee foto

BoyPee

Ogechi

85 visitas
0 Favoritos
Calificar Canción
VOTOS
Favorito
Dedicar

La canción "Ogechi" de BoyPee es propiedad de su respectivo autor. La letra de esta emocionante canción está publicada en LETRASBOOM.COM con fines meramente informativos y promocionales para cada artista. Queremos aclarar que nosotros no alojamos la canción "Ogechi" del artista "BoyPee" en formato mp3, lo que significa que no podrás descargarla desde aquí. Sin embargo, tenemos disponible la letra completa junto con un enlace al video musical en la plataforma YouTube.com. Esto te permitirá disfrutar de la canción mientras sigues la letra, lo que puede ser una gran manera de aprenderte el tema. A través de este enlace, podrás apreciar la producción visual que acompaña a la canción y dejarte llevar por la energía y el talento de BoyPee. Te proporcionaremos información relevante como la letra y el video musical para que puedas escuchar y aprenderte la letra del tema "Ogechi". ¡Disfruta de la experiencia!