Letra de Nuttin Dey - Davido
Alias Artístico: David Adeleke
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Nuttin Dey" es una canción interpretada por Davido, publicada en el álbum 5ive.
Fecha de lanzamiento: 18 de abril del año 2025.
Nuttin Dey Lyrics
Man no be God, oh (Baddest)
Man no be God, oh (Shepe)
Say man be God, oh, money for don finish, oh (For don finish)
Attention, I don come yawa no dey (Yawa no dey)
Distraction I don't want, 'cause the time no dey (Time no dey)
They wan know if I don stop, I just dey start, oh
As e don dey go, before you know them don dey hate, oh
Nothing dey, oh, if dem talk say we no go make am
Nothing dey, oh
Nothing dey, oh, as dem see say we don dey get am
Nothing dey, oh
Nothing dey, oh, no reason am oh, nothing dey, oh
Nothing dey, oh
Nothing dey, oh, nothing dey, oh
Maka nah maduabuchukwu, if not I for don bukutu
Beware of ehem bad people
Enjoy life is so beautiful
Beautiful, beautiful, beautiful
Mudiachuka ba butuku
Nnembe, maduabuchukwu
I dey enjoy life, I'm unshakeable
That's why l'm so grateful
Who know go know, go know
I don learn my lesson o
Nah who know road you go follow, for your information
Don't care what dem say, I don't need no validation
So nigga, fuck your opinion
Ki l'ọn sọ? (Ki l'ọn sọ?)
Me and my guys dey hustle and grind
To make sure say enough money dey to go vibe
Delilah wan cut my hair, so me I serve her breakfast one time
As e dey play e dey show (Oh)
I no wan go see another man jonze (Oh)
They can neva stop my shine
No matter how hard dey try
Nothing dey, oh, if dem talk say we no go make am
Nothing dey, oh
Nothing dey, oh, as dem see say we don dey get am
Nothing dey, oh
Nothing dey, oh, no reason am oh, nothing dey, oh
Nothing dey, oh
Nothing dey, oh, nothing dey, oh
Maka nah maduabuchukwu, if not I for don bukutu
Beware of ehem bad people
Enjoy life is so beautiful
Beautiful, beautiful, beautiful
Mudiachuka ba butuku
Nnembe, maduabuchukwu
I dey enjoy life, I'm unshakeable
That's why l'm so grateful
Man no be God, oh
Man no be God, oh (Shepe)
Say man be God, oh, money for don finish ohh
Nothing dey, oh
As e don dey go, before you know them don dey hate, oh
¿Te encanta la letra de Nuttin Dey? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Nuttin Dey" de Davido?
18 de abril del año 2025
¿En qué álbum está "Nuttin Dey" de Davido?
5ive
Mira el video musical de Nuttin Dey
Álbum 5ive
- Letra de Five By Alhanislam
- Letra de Anything
- Letra de Be There Still
- Letra de CFMF
- Letra de 10 Kilo
- Letra de Offa Me (Feat. Victoria Monét)
- Letra de Don’t Know
- Letra de R&B (Feat. Shenseea, 450)
- Letra de Awuke (Feat. YG Marley)
- Letra de Holy Water (Feat. Victony, Musa Keys)
- Letra de Nuttin Dey
- Letra de Titanium (Feat. Chris Brown)
- Letra de Lately
- Letra de Tek (Feat. Becky G)
- Letra de Funds (Feat. ["ODUMODUBLVCK","Chike"])
- Letra de Lover Boy (Feat. Tayc, Dadju)
- Letra de With You (Feat. Omah Lay)
Más de Davido
Top 5 canciones de Davido
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Davido. Si te gustó "Nuttin Dey", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Nuttin Dey interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.