Portada de 10 Kilo - Davido

10 Kilo Letra - Davido

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

10 Kilo Lyrics

(Grey)

Ye, ọrọbọ ten kilo

Say this your body make me wan go

Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (Baddest)

(Loudaa)


Ye, girl I'll be here till the sun down

Swear you dey make my mind no touch ground

I no say different songs don come out

But my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby

You dey make my body ayaya

Anytime I dey see you I dey shamanya

If you leave me I fit run go mad

Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo


Say this your body make me wan go gyrate

No fit concentrate, eyaa

Ọrọbọ ten kilo

Dey chop my money and everything I get

Me I no go fit forget you baby no lie


Drama, leave drama for who getti power

Person wey get plans for you no go stammer

I know you no go para if I bless your aza

Good times anytime ẹja nla land

I don craze o for your matter

Anytime I see your body no fit calm down

If na ment o, it is allowed

Our loving dey too important

I don craze o for your matter

Anytime I see you, body no fit calm down

If na ment o, it is allowed

Our love dey too important


Say this your body make me wan go gyrate

No fit concentrate, eyaa

Ọrọbọ ten kilo

Dey chop my money and everything I get

Me I no go fit forget you baby no lie

Say this your body make me wan go gyrate

No fit concentrate, eyaa

Ọrọbọ ten kilo

Dey chop my money and everything I get

Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa)


Say this your body make me wan go gyrate

No fit concentrate, eyaa

Ọrọbọ ten kilo

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de 10 Kilo? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"10 Kilo" es una canción interpretada por Davido, publicada en el álbum 5ive. 

Fecha de lanzamiento: 18 de abril del año 2025. 

¿Quién escribió "10 Kilo" de Davido?

Davido y Jacob Hunter

¿Quién produjo "10 Kilo" de Davido?

Louddaaa y DayoGrey

¿Cuándo salió "10 Kilo" de Davido?

18 de abril del año 2025

¿En qué álbum está "10 Kilo" de Davido?

5ive

Créditos de producción

Artista principal
Davido
Productores
Louddaaa, DayoGrey
Escritores
Davido, Jacob Hunter
Distribuidora
Columbia Records
Sello discográfico
Sony Music Entertainment
Letra aportada por
Nilmey

Top 5 canciones de Davido

UNAVAILABLE feat. Musa Keys Baddest, You know, Eh-eh-eh-eh-eh, Tune into the king of sounds and blues, Initiating RAGEE process, I'm unavailable (Unavailable), Dem no dey see me (Dem no dey see), I'm unavailable (Unavailable), Dem no dey see me (Dem no dey see), I'm unavailable (Unavailable), Dem no dey see me (Dem no dey see)… KANTE feat. FAVE Damie, You're so beautiful, I don’t know what she’s doing to me, Hahahahaha, Haaahaa, The way you hold my waist, I like as e dey go (Big dutty girl), Can’t dance to save myself but see as I dey roll na, Guilty pleasures I take part in those (Take part in those), Disconnect the internet, 'Cause I'm f… NO COMPETITION feat. Asake No competi- competi-, Competition for my lady, Oh no, 'Cause she get everything wey I need in a woman and more, My lady, if you see my lady oh, Istolobon won, You go know sey people fine, You go know sey God design na elele (Oh, na elele, oh ah), Shey na yansh oh? (Eh), be like mattress (Eh), Shey n… FEEL I be on the phone, Calling you tonight, I wan make you show me, Make we no dey fight, I no wan sleep alone, Wanna hold you tight, Water full my eyes, But I'll be alright, Forever, O ma latan (Aya), O ma gba, o ma kẹ'tan, Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o, Say dem go feel it, Dem go run it down, Dem go ho… NA MONEY feat. The Cavemen., Angélique Kidjo Sawa, sawa, She say "Body's perfect, shebi money's involve", Me I tell am "No worry, I carry am come", Give her Gucci, Prada, Give her Fendi and Dior, Give her everything 'cause she deserve it and more, Dem say, shawty say "Na money, na money, na money", Na money oh-oh-oh-oh-oh-ah, I dey trip for th…
¡Únete a la comunidad! Crea tu cuenta gratis para guardar favoritos, comentar con tu foto, ganar insignias y recibir aviso cuando te respondan.
Crear mi cuenta

Lee la letra completa de 10 Kilo interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.