Portada de Fine Fine Girls - Olamide

Fine Fine Girls Letra - Olamide ft. Tiwa Savage

Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

Fine Fine Girls Lyrics

It's young John the wicked producer

Wetin you go do you go do

Wetin you wetin you wetin you go do

Yeeeaah


I say fine fine girls in the building tonight

African girls in the building tonight

Jamiacan girls in the building tonight

I say fine fine girls in the building tonight

Naija girls in the building tonight

Latino babes in the building tonight


They want to shake am oh shake am o

Whine am oh whine am o

Roll am oh roll am oh

I say they want to shake am oh shake am o

Whine am oh whine am o

Roll am oh roll am oh


Baby na one for the show

Get money get that dough

Bad girl let them know

Shake it like wo

You dey make my head dey spin oh

Yes you dey do me mad thing o

Wey you shake that thing o

Oya make that thing go

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Shock me like live wire hot like fire

My heart desire

Kilon kpe saya

Onja mi lara

Onjo mi lara

When she dey whine know say she no dey taya


I say fine fine girls in the building tonight

African girls in the building tonight

Jamiacan girls in the building tonight

I say fine fine girls in the building tonight

Naija girls in the building tonight

Latino babes in the building tonight


They want to shake am oh shake am o

Whine am oh whine am o

Roll am oh roll am oh

I say they want to shake am oh shake am o

Whine am oh whine am o

Roll am oh roll am


Update

Tiwa Savage

Wetin you do you go do

When I start to dey shake my bum bum for you

I bounce it for you

I know say you like to make a move

So make a move

You messin with the baddest bish in the whole club tonight yeah

So come make I rewind the body for you

This our feelings they are feelings for two uh uh

Make walangolo galala

Baby walangolo galala

To ba no owo baby ma jo

Robo ske ske robo robo

Make me walangolo galala

Baby walangolo galala


I say fine fine girls in the building tonight

African girls in the building tonight

Jamiacan girls in the building tonight

I say fine fine girls in the building tonight

Naija girls in the building tonight

Latino babes in the building tonight


They want to shake am oh shake am o

Whine am oh whine am o

Roll am oh roll am oh

I say they want to shake am oh shake am o

Whine am oh whine am o

Roll am oh roll am oh


Bad girl let them know o

Shake it like woo

Wetin you go do you go do

When I start to dey shake my bumbum for you

I bounce it for you ah

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Kapdukaduka kapdukaduka

Aprobación

Califica esta canción

votos

¿Te encanta la letra de Fine Fine Girls? ¡Compártela con tus amigos!

Información del sencillo

"Fine Fine Girls" es una canción interpretada por Olamide y Tiwa Savage, publicada en el álbum Lagos Nawa!. 

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2017. 

¿Cuándo salió "Fine Fine Girls" de Olamide?

17 de noviembre del año 2017

¿En qué álbum está "Fine Fine Girls" de Olamide?

Lagos Nawa!

Créditos de producción

Artista principal
Olamide
Colaboradores
Tiwa Savage
Letra aportada por
Nilmey

Top 5 canciones de Olamide

Free feat. Seyi Vibez, Muyeez Semzi, Semz Bond, Oh, my God, Left you a letter, I'll be back later, I've been chasing my paper, I be santa for the young ones, She turns like Shakira, Mo dẹ tẹ meter, ọmọ Naija le mi, Yeah, we young, we wild and free, yeah, My name is Loseyi, I'm from Africa, I get Wells Fargo, ask my attorney, Thi… Billionaires Club feat. Wizkid, Darkoo Gbe mi (Gbe mi), De bẹ (De bẹ), Awe, oh, Oluwa lo ye, live your life and enjoy, Wipe your sorrow away, oh, T'owo ba ti de, ma sun le, Owo lan fi r'owo, Make you travel go away, oh, Go and apply wisdom, make you seek knowledge to build your kingdom, Awe, oh, O yẹ ko ti ye, plenty talk no dey full bas… 99 feat. Seyi Vibez, Asake, Young Jonn, Daecolm (Giddem!), (Wi—, Wi—, Wi—, Willis, giddem!), To the bank, oh, you know say money, money make her dazzle, oh (Uh-huh), And I'm feeling funky, 'cause I made a couple milli' lowkey (Uh-huh), Money make the world go 'round (Go 'round), E no do me, I want more (I want more), Elo lo maje? (How much?), Pad… Luvaluvah I need you, baby, if it's quite alright, I need you, baby, to warm the lonely night, I love you, baby (Baby), Trust in me when I say (When I say), "Okay" (It's okay), Oh, baby, Erima, mo ni ibo ló dá?, Why you wanna leave me alone follow another? 'Nother, Oda, iṣu ti mo gbé ka'na da?, If you no go l… Kai! feat. Wizkid Yeah, Mr. Bombastic, Mr. Romantic, Mr. Fantastic, Nothing is carved in stone, You know the night is young, I'm feeling good, I'm in my zone, Roll me a fat big blunt, And awọn t'emi t'on bá wọ'lé (T'on ba wọ'lé wá), Don Perignon ma lati wo'le (Mm), Dorime, dori like what?, Casamigo nlo, Abi, shey mak…

Lee la letra completa de Fine Fine Girls interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.