Letra de Everyday - Fireboy DML
Alias Artístico: Adedamola Adefolahan
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Everyday" es una canción interpretada por Fireboy DML, publicada en el álbum adedamola.
Fecha de lanzamiento: 02 de mayo del año 2024.
Everyday Lyrics
Ob' Obah!!!
Wha dem a say?
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma sọ
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Girl I'm not here to dey confuse you
Girl I'm only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, give me ginger
Taking me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko jẹ́
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don't care
I'm in my feelings and I just wan make you know
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
¿Te encanta la letra de Everyday? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Everyday" de Fireboy DML?
02 de mayo del año 2024
¿En qué álbum está "Everyday" de Fireboy DML?
adedamola
Mira el video musical de Everyday
Álbum adedamola
- Letra de iseoluwa
- Letra de Call Me
- Letra de Ecstasy (Feat. Seun Kuti)
- Letra de Hell and Back
- Letra de Letting Go (Feat. Lojay)
- Letra de Back n Forth (Feat. Lagbaja)
- Letra de Ready (Feat. Jon Batiste)
- Letra de Wande’s Bop (Feat. SPINALL)
- Letra de Change Your Life
- Letra de Obaa Sima
- Letra de Need Me
- Letra de YAWA
- Letra de Everyday
- Letra de Jon’s Interlude
Más de Fireboy DML
Top 5 canciones de Fireboy DML
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Fireboy DML. Si te gustó "Everyday", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Everyday interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.