Letra de Energy - WizKid

Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Energy" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum S2 - EP

Fecha de lanzamiento: 22 de diciembre del año 2023. 

Energy Lyrics


Sometimes I dey feel down sometimes I feel amazing

And I steady dey my lane I spark my J up daily

Ikebe bad I no fit leave am, wan dey rock am dey go

Yeah mo gbo'mo robo meji and two lepa dey go

Make you use your front, make you use your back

Make you show me things ou yeah yeah o

Yeah I go dey there for you, I dey there for you

Send a plane oh yeah yeah oh

Ikebe bad I no fit leave am, wan dey rock am dey go

Yeah mo f'omo robo meji and two lepa to go


Sha ma jo oh

Ka ma jo oh

All night long to the song

All night long till morn

Sha ma jo oh

Sha ma jo oh

We no dey here for long

Make the thing last all night long

Sha ma jo oh

Ka ma jo oh

All night long to the song

All night long till morn

Sha ma jo oh

Sha ma jo oh

Make the thing last all night long


Tiktok back up the wan wey fine now

Iwo ni mo desire

You get everything wey I Ddey find now

Bad girl wey I no mind now

Energy opor the girl dey fire

Do me things wey I no mind now

When you dey want am girl I go wire

Omoge kilo desire

If I tell you something

Make you no tell person

Girl be my medicine baby please

If I tell you something

Let's love to this melody

I'll be your remedy baby please


Sometimes I dey feel down sometimes I feel amazing

And I steady dey my lane I spark my J up daily

Ikebe bad I no fit leave am, wan dey rock am dey go

Yeah mo gbo'mo robo meji and two lepa dey go

Make you use your front, make you use your back

Make you show me things ou yeah yeah o

Yeah I go dey there for you, I dey there for you

Send a plane oh yeah yeah oh

Ikebe bad I no fit leave am, wan dey rock am dey go

Yeah mo f'omo robo meji and two lepa to go


Sha ma jo oh

Ka ma jo oh

All night long to the song

All night long till morn

Sha ma jo oh

Sha ma jo oh

We no dey here for long

Make the thing last all night long

Sha ma jo oh

Ka ma jo oh

All night long to the song

All night long till morn

Sha ma jo oh

Sha ma jo oh

Make the thing last all night long



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Energy" de WizKid?
22 de diciembre del año 2023


¿En qué álbum está "Energy" de WizKid?
S2 - EP



Top 5 canciones de WizKid

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Energy", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Wow feat. Skepta, Naira Marley

Melo, melo mo fę so, Oru mumi, mo se boso, When I saw you inna bumbum short, Loję kin fę try my luck, Try my luck, make I dey chop your work, If we knack, you won't want to stop, Come on top, should I come on top?, When I gave her her top, she didn't wanna go, I know, Your body bump pass Claro, Girl…

2 Sugar feat. Ayra Starr

Got a bag full of feelings, And a house full of regrets, This baggages can't fit in no plane, don't mean to digress, hmm, I wanna know what's the reason why you moving slow?, As you move no dey cross my lane, Shori nonsense, ma gbe sunmomi, Ma gbe sunmomi, If you getti problem, ma gbe sunmomi, Ma gb…

Slip N Slide feat. Skillibeng, Shenseea

Bomboclaat, Yuhsih, Yo Creep, me will shot ah head off, Me matic them broad and the choppa them tall, Somebody drop ah dead dog, A real gunshot, ah never clappers them dog, Make the warhead, I make a head shell off, Diss king Digg, another man ah dead dog, No safety me make the trigger press dog, He…

Flower Pads

This one's nasty, Esto me gusta, I be waiting for the day, They say na kele go kill me, They say your body go kill me, oh, But I no just like to dey lonely, Don't let spend the night alone, woah, ooh-woah, ooh-woah, Don't let spend the night alone, wey, yeah, yeah, Use your ikebe, super bless me, I …

Balance

Lower your body, dem pon your case, Turn up the riddim, yeah, yeah, wine up my chargie, No negotiations, give you the latest, Doing the most for you, lady, no hesitation, Minding my business but na you I dey chase, No ask for where I dey go, I'm going your way, The feeling dey top of my mind, Make w…

Lee la letra completa de Energy interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.