Letra de Diamonds - WizKid

Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Diamonds" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum S2 - EP

Fecha de lanzamiento: 22 de diciembre del año 2023. 

Diamonds Lyrics


Psycho music...

Yh man!


Diamonds on my ring, diamonds on my pinky

I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)

You know big wiz yeah my life so crazy

I be repping for the ghetto long time e don tey

Yeah man dey grind here for days

What I dey feel wahchu feel not the same

Eh ehn

My man have seen better days

So many things I been take for the pain


Yeah I fit tell you many things but I say nothing

Say this life naso e be, brother what go be go be

Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously

Men dey go through things for real

But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)


Stand wella!

And I get the gbedu wey dey make dem

Bounce wella make I dey do things wey go

Make my mind wella

Bad boy wizzy no dey follow no fella

Got a couple ladies I fit call any weather

And we no come to dey waste time

Po po di po hear the music dance wenna

Diamonds no dey force e self to shine wenna

Stay pon my Js ah

Yeah yeah!


Pretty please miss me with the bull shit

Mr Big Wiz Mr Bigman no one test

Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls

Gbemi trabaye je'ka se

Mio le shalaye life na holiday

Big Kala we been tough from the jump e don tey

My brother don't play nothing we no face


Yeah I fit tell you many things but I say nothing

Say this life naso e be, brother what go be go be

Gan gan

I fit tell you why I live so dangerously

Men dey go through things for real

But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)


Stand wella!

And I get the gbedu wey dey make dem

Bounce wella make I dey do things wey go

Make my mind wella

Bad boy wizzy no dey follow no fella

Got a couple ladies I fit call any weather

And we no come to dey waste time

Po po di po hear the music dance wenna

Diamonds no dey force e self to shine wenna

Stay pon my Js ah

Yeah yeah!



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Diamonds" de WizKid?
22 de diciembre del año 2023


¿En qué álbum está "Diamonds" de WizKid?
S2 - EP



Top 5 canciones de WizKid

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Diamonds", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Wow feat. Skepta, Naira Marley

Melo, melo mo fę so, Oru mumi, mo se boso, When I saw you inna bumbum short, Loję kin fę try my luck, Try my luck, make I dey chop your work, If we knack, you won't want to stop, Come on top, should I come on top?, When I gave her her top, she didn't wanna go, I know, Your body bump pass Claro, Girl…

2 Sugar feat. Ayra Starr

Got a bag full of feelings, And a house full of regrets, This baggages can't fit in no plane, don't mean to digress, hmm, I wanna know what's the reason why you moving slow?, As you move no dey cross my lane, Shori nonsense, ma gbe sunmomi, Ma gbe sunmomi, If you getti problem, ma gbe sunmomi, Ma gb…

Slip N Slide feat. Skillibeng, Shenseea

Bomboclaat, Yuhsih, Yo Creep, me will shot ah head off, Me matic them broad and the choppa them tall, Somebody drop ah dead dog, A real gunshot, ah never clappers them dog, Make the warhead, I make a head shell off, Diss king Digg, another man ah dead dog, No safety me make the trigger press dog, He…

Flower Pads

This one's nasty, Esto me gusta, I be waiting for the day, They say na kele go kill me, They say your body go kill me, oh, But I no just like to dey lonely, Don't let spend the night alone, woah, ooh-woah, ooh-woah, Don't let spend the night alone, wey, yeah, yeah, Use your ikebe, super bless me, I …

Balance

Lower your body, dem pon your case, Turn up the riddim, yeah, yeah, wine up my chargie, No negotiations, give you the latest, Doing the most for you, lady, no hesitation, Minding my business but na you I dey chase, No ask for where I dey go, I'm going your way, The feeling dey top of my mind, Make w…

Lee la letra completa de Diamonds interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.