Letra de Deliberate Work - BNXN

Alias Artístico: Dan Benson, Daniel Benson, BNXN fka Buju, Buju

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Deliberate Work" es una canción interpretada por BNXN, publicada en el álbum Still In Charge. 

Fecha de lanzamiento: 01 de octubre del año 2026. 

Deliberate Work Lyrics


This shit is way bigger than any elephant

Na better style I'm elegant

And the difference between me and these niggas be say I still dey dream [?]

Padi I dey do shots for the right amount

If na opportunity I make it count

I mean opportunity cost na to [?]

Ka lọ pade ni roundabout

This is 1942 speaking, it's what I'm drinking

I no dey drink soda

I need a slow whine from a baby wey bad like say she just drinking kodak

The things wey me I dey plot na futuristuc

Omo this one e go far

They call me an Elon Musk

Call me a new wave and it's coming in November, why?


Na deliberate work

Na deliberate work e

Na diligent work

Na diligent work e

Na deliberate work

Na deliberate work e

Na diligent work

Na diligent work e


Publishes pay for 2024 up to 2026

The egbọn no give me shi shi

Na him cause una candle money dey pile up

Can it make sense can it fucking add up

Call [?] try to embarass us

Try to make sure we had nothing to show for the fame

That's why he had to fuck off

Tell him that

"ile ti mo wọ o di ile owo, ọna ti mo rin o di ọna ọla"

I'm out here searching for a butter cup

Na money dey disturb my medulla

Can't battle with nigga, kan sọ fún wọn

Elevation kin le jẹ 'ju wọn

Anytime you talking about the boy

Kan lọ gb'enu sọ'un


Na deliberate work

Na deliberate work e

Na diligent work

Na diligent work e

Na deliberate work

Na deliberate work e

Na diligent work

Na diligent work e



Calificar Canción

VOTOS

¿Quién produjo "Deliberate Work" de BNXN?
BlaiseBeatz, Freshy y Alhajitungaa


¿Cuándo salió "Deliberate Work" de BNXN?
01 de octubre del año 2026


¿En qué álbum está "Deliberate Work" de BNXN?
Still In Charge



Créditos de la canción
Productores: BlaiseBeatz, Freshy, Alhajitungaa

Letra aportada por: Nilmey

Top 5 canciones de BNXN

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de BNXN. Si te gustó "Deliberate Work", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Pidgin & English

I got my issues, I admit that, You got some things that hold you back, But we are acting like we children, Looking to blame for what we lack, Before we lose everything we have tomorrow, Can we forget what went wrong yesterday, darling, Girl I’m the streets I thought I could be discreet, But I messed…

Pray

Tune in to the king of sounds and blues, Oh oh oh oh oh, Hal, hallelujah, Hal, hallelu, You say I be bloody fellow, As my skin come yellow, You say I no sabi hustle, I no sabi hustle, You were sleeping well oh, I was out here writing songs, And I was working double, I was working double, As you no d…

Gwagwalada feat. Kizz Daniel, Seyi Vibez

Beni kolobi, kuna ni mo bi, Ja ni su na gi shun, Kuna kolobi, kwasi kolobi, Omo mi ko mo ni shun, Beni kolobi, in that kolo shin, Sani kolobi shun, Gwagwalada, Gwagwalada, Ye, Beni kolobi, kuna ni mo bi, Ja ni su na gi shun, Kuna kolobi, kwasi kolobi, Omo mi ko mo ni shun, Beni kolobi, in that kolo …

Regret feat. 2Baba

See I apologize, I didn't do you right, on that very night, And so many times I soliloquize, Don't know if you know what I'm tryna hide, tryna hide, Oh yeah she was kinda fine, But could not compare to your kind of fine, I was off the liquor and I wouldn't lie, I just saw a green light to be satisfi…

Final Answer feat. Popcaan

Woah, ooh-woah, oh-oh, oh, oh, Yeah, Oh, No weapon that's fashioned against me shall prosper, That my final answer, I'm guaranteed to give a good time with good vibes, Happy ever after, 'Cause some people been tryna see me lose on this side, That's another chapter, But I promise every time I'm away,…

Lee la letra completa de Deliberate Work interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.