Letra de 16 - BNXN

Alias Artístico: Dan Benson, Daniel Benson, BNXN fka Buju, Buju

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"16" es una canción interpretada por BNXN, publicada en el álbum Still In Charge. 

Fecha de lanzamiento: 01 de octubre del año 2026. 

16 Lyrics


We dey give dem sangalo

Shey mo si le [?]

We dey give dem sangalo


E don dey my routine, since I was 16

Never to lose my focus

I dey work like machine

But since na my routine

I just dey move like robot

E don dey my routine, since I was 16

Never to lose my focus

I dey work like machine

But since na my routine

I just dey move like robot


Oh baby give me soft landing o

We don't need no surveyors

You don fly go Paris

You don leave me for Lagos

And do you expect me to move on is it because I'm famous

Oh, baby these streets, these streets won't contain us, hmm

Oh, baby these streets, these streets won't contain us

Oh, baby these streets, these streets won't contain us

These streets won't contain us


And sexy girls dey my city, Eko

If I put am on call make she dey come, she go come

Eko o gi'na 'cause she prefers to ride my Bima

We for don hala colombo

Na you wey for dey burst my bololo

And you no suppose dey use me pa like Sabinwa


Since I was 16

E don dey my routine

I no dey lose my focus, ehn

I dey work like machine

But since na my routine

Never to lose my composure, ah

E don dey my routine, since I was 16

Never to lose my focus, eh

I dey work like machine

But since na my routine

I just dey move like robot

E don dey my routine, since I was 16

Never to lose my focus

I dey work like machine

But since na my routine

I just dey move like robot


Give me soft landing o

We don't need no surveyors

You don fly go Paris

You don leave me for Lagos

And do you expect me to move on



Calificar Canción

VOTOS

¿Quién produjo "16" de BNXN?
Walahisteph


¿Cuándo salió "16" de BNXN?
01 de octubre del año 2026


¿En qué álbum está "16" de BNXN?
Still In Charge



Créditos de la canción
Productores: Walahisteph

Letra aportada por: Nilmey

Top 5 canciones de BNXN

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de BNXN. Si te gustó "16", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Pidgin & English

I got my issues, I admit that, You got some things that hold you back, But we are acting like we children, Looking to blame for what we lack, Before we lose everything we have tomorrow, Can we forget what went wrong yesterday, darling, Girl I’m the streets I thought I could be discreet, But I messed…

Pray

Tune in to the king of sounds and blues, Oh oh oh oh oh, Hal, hallelujah, Hal, hallelu, You say I be bloody fellow, As my skin come yellow, You say I no sabi hustle, I no sabi hustle, You were sleeping well oh, I was out here writing songs, And I was working double, I was working double, As you no d…

Gwagwalada feat. Kizz Daniel, Seyi Vibez

Beni kolobi, kuna ni mo bi, Ja ni su na gi shun, Kuna kolobi, kwasi kolobi, Omo mi ko mo ni shun, Beni kolobi, in that kolo shin, Sani kolobi shun, Gwagwalada, Gwagwalada, Ye, Beni kolobi, kuna ni mo bi, Ja ni su na gi shun, Kuna kolobi, kwasi kolobi, Omo mi ko mo ni shun, Beni kolobi, in that kolo …

Regret feat. 2Baba

See I apologize, I didn't do you right, on that very night, And so many times I soliloquize, Don't know if you know what I'm tryna hide, tryna hide, Oh yeah she was kinda fine, But could not compare to your kind of fine, I was off the liquor and I wouldn't lie, I just saw a green light to be satisfi…

Final Answer feat. Popcaan

Woah, ooh-woah, oh-oh, oh, oh, Yeah, Oh, No weapon that's fashioned against me shall prosper, That my final answer, I'm guaranteed to give a good time with good vibes, Happy ever after, 'Cause some people been tryna see me lose on this side, That's another chapter, But I promise every time I'm away,…

Lee la letra completa de 16 interpretada por BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.