Portada de 28 Grams - Burna Boy

28 Grams Letra - Burna Boy

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

28 Grams Lyrics

(Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)


Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú yara mi o

I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you

I no dey too talk, na my mind I dey yarn

Mi o p'ara mi o

I no dey smoke crack, I dey smoke sativa

Mi o gb'oja sara mi, oh

(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)


No go do cocaine, e go drive you loco

Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)

Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke

And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe


(Ganja)

Just give me (Ganja), original (Ganja)

I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)

I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah


Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo

Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own

I no need any disturbance, I no bother nobody, eh

Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician

(Ọmọ idan mi gbọ mi dada)


No go do cocaine, e go drive you loco

Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ idan mi gbọ mi dada)

Wọn ni sọ fun ẹ, wa gbera ẹ leke

And if you no take my advice, wa ṣe ra ẹ léṣe


(Ganja)

Just give me (Ganja), original (Ganja)

I roll the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)

I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah


What is that stench?

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de 28 Grams? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"28 Grams" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum No Sign of Weakness. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2025. 

¿Quién escribió "28 Grams" de Burna Boy?

Burna Boy, Niphkeys, G.A.L.A.X.Y (ATL), Geron Woodruffe y Marlon Asher

¿Quién produjo "28 Grams" de Burna Boy?

Niphkeys

¿Cuándo salió "28 Grams" de Burna Boy?

11 de julio del año 2025

¿En qué álbum está "28 Grams" de Burna Boy?

No Sign of Weakness

Créditos de producción

Artista principal
Burna Boy
Productores
Niphkeys
Escritores
Burna Boy, Niphkeys, G.A.L.A.X.Y (ATL), Geron Woodruffe, Marlon Asher

Top 5 canciones de Burna Boy

Alone Ooh-ooh, ooh, Ooh-ooh, ooh, Mm-mm, mm, Mm-mhm, mm, It's just another night, Just another fight for my life, It's alright, because everything dies, Nobody know why, Wetin I go do?, Wetin you go do, When you feelin' like you fallin', And you can't find nothing to hold on to?, Memories, uh-oh, carry me… It’s Plenty Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye, I don't want nobody to give my matter K-leg, For this life I dey, I want to be celebrated, Don't wanna waste my days, I want to spend them on enjoyment, It's plenty, oh, ah, Order Hennessy, oh, ah, Wọn ní wọn wá mi, oh, ah, Every day, party, ah, As I dey knac… For My Hand feat. Ed Sheeran I wanna be in your life until the night is over, I wanna hold you so tight, so tight, come in closer, It's been a hell of a ride for every single moment, You were there by my side, Whenever I'm broken, you make me feel whole, Whenever I'm lonely, you're there for my soul, Wherever you are, girl, tha… Rollercoaster feat. J Balvin I don't want you to dey waste my time, I don't wanna wait 'til it's all over, This life is a gift from the most high Jah, That is why I'm thankful for all I have, 'Cause the fast life really ain't all that, So now I try to be pure, aha, No be like say I no dey shey normal, I just get with that in Ja… Last Last E don cast, last last, Na everybody go chop breakfast, Shayo, na lie, Shayo, Igbo, You go bow for the result, o, Nothing to discuss, o, 'cause I dey win by default, And without any doubt, o, Omo, me, I be adult, o, I no go fit take your, I no go fit take your insult, o, Omo mind as you dey talk, o, …
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de 28 Grams interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.