Portada de Seke - Ice Prince

Seke Letra - Ice Prince ft. Tml Vibez

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

¿Video equivocado o no es el oficial? Proponer otro video

Letra oficial

Seke Lyrics

Icy-ice-ice

Fire and ice

TML in the building

Woah-woah-woah-woah-woah

Icy-ice-ice

Fire and ice

TML in the building


So many reject me shanking for my brothers

Omo eru ni lo se yo ni class

Jo run the race malo gbe last bro (Na)

Nobody believe you, so no let them deceive you

If you go broke, aje them go delete you

Iwo loma belittle, my brother

No follow them play

Money follow them chase

No do bad, no follow dem craze

Toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si

No be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni

Oro po nu iwe kobo


Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te but mo n ro ola mame

Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te but mo n ro ola mame


Remember Tunde Shapiro

Fly nigga wey dey soft like pillow

Made it from zero, for real though

Everybody's guy, like the neighborhood hero

Tunde na the guy wey dey stand fit (Stand fit)

E dey spend money, no dey plan shit

Even the haters dem admit

Nobody dey spray pass Tunde, even bandit (Bandit)

Fast forward to 2000 coronavirus

Account don dey red, don dey enter minus

Nobody to call wey go check sinus

Life so deep, such a mad science

I know sometimes you dey rush, rush

If you no soji, you for ease on a hush, hush

Watch how you spend your bucks

No be like Tunde wey matter don go end for court


Abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te, but mo n ro ola mame

Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te, but mo n ro ola mame


One man give up, another man blow

That's just the way the whole super story go

You rise and you fall, no time to recall

No time to look back, keep your eyes on the ball

Counting big stacks, man a cashier

Wanna see my niggas in a Cartier

You know life too fast

And I wanna make more money than I made last year

Them no fit pull me down

Guns dem a draw like ogbono, I take am back to the koro

They try to rub potopoto

For my face dem dey craze, dem forget say my life e no easy


Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be

I for don seke te te, but mo n ro ola mame

Life e no easy abeg (Abeg o), wetin you dey face mo gba be (Abeg o)

I for don seke te te (Te te), but mo n ro ola mame (Mame)

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir "Seke"?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de Seke? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"Seke" es una canción interpretada por Ice Prince y TML VIBEZ, publicada en el álbum Fire & Ice. 

Fecha de lanzamiento: 17 de mayo del año 2024. 

¿Puedes mejorar esta descripción?Cuéntanos más de la canción. Si la aprobamos, ganas puntos.
Mejorar descripción +20 pts
¿Quién escribió "Seke" de Ice Prince?

Ice Prince y Tml Vibez

¿Quién produjo "Seke" de Ice Prince?

Dibs

¿Cuándo salió "Seke" de Ice Prince?

17 de mayo del año 2024

¿En qué álbum está "Seke" de Ice Prince?

Fire & Ice

Créditos de producción

Artista principal
Ice Prince
Colaboradores
Tml Vibez
Productores
Dibs
Escritores
Ice Prince, Tml Vibez
¿Faltan créditos?Cada dato que aprobemos (productores, escritores, distribuidora o sello) te da puntos.
Completar créditos +3 pts c/u

Top 5 canciones de Ice Prince

Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de Seke interpretada por Ice Prince. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.