Letra de Peace - Mohbad

¿Quién escribió " Peace" de Mohbad?
Mohbad

¿Quién produjo " Peace" de Mohbad?
Rexxie y Spyda Kid

¿Cuándo salió " Peace" de Mohbad?
02 de septiembre del año 2023

Peace Lyrics

Iyawo mi sho da da, o romipin

O fi mi sile mo n fa cigar (Yo...)


Wetin be this one like this?

Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Imole, Oh, oh, ah)

I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear

Which kind person be this? (Oh, oh, ah)

Wetin be this one like this?

Been through many things, lat'aiye genesis , I be dealing with frenemies

Surviver, surviver

Mi o ni gba, mi o ni gba

Money chaser, faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman we never rest

King of south and the west

Faster than a car, won fe ba mi sa

Faster than a Benz oh, ijebu lo lewu le so oh

Bad vibes on the gram (Uhn, uhn, uhn, uhn)

Reading my Psalm, I'm so Biblical (Oloun, uhn, uhn, uhn)

Aiye lo l'okada, won de tun ni car

Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?

Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?

'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere

Oh my bebe, oh my bebe, shey you go dey before my surulere? (Kai)


Iyawo mi sho da da, o romipin

O fi mi silę na, o fęsę ja

Kakiri dodo awon aboki (Oh, oh, oh)

Iyawo mi sho da da, o romipin

O fi mi silę na, mo n fa cigar

Kakiri dodo awon aboki (Iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)


Wetin be dis one like this?

Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Oh, oh, ah)

I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear

Which kind person be this? (Oh, oh, ah)

Wetin be this one like this?

Been through many things lat'aiye genesis, I be dealing with frenemies

Surviver, surviver

Mi o ni gba, mi o ni gba

Money chaser, faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman wey never rest

King of south and the west

Faster than a car, won fe ba mi sa

Faster than a Benz oh, Ijebu lo l'ewe so oh

Bad vibes on the gram (Uhn, uhn, uhn, uhn)

Reading my Psalm, I am so Biblical (Oloun, uhn, uhn, uhn)

Aiye lo l'okada won de tun ni car

Dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga, you go dey when I no get ginger?

Oh my nigga, oh my nigga, shey you go dey when I no get raba?

'Cause my mama, 'cause my mama been praying for me say make I jere

Oh my bebe, oh my bebe

Shey you go dey before my surulere?


Iyawo mi sho da da, o romipin

O fi mi silę mo n fa cigar

Kakiri dodo awon aboki (Uhn, uhn, uhn)

Iyawo mi sho da da, iyawo mi

O fi mi silę mo n fa cigar

Kakiri dodo awon aboki (Iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)


Timijay on the track


Calificar Canción

VOTOS


INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Peace" es una canción interpretada por Mohbad. 

Fecha de lanzamiento: 02 de septiembre del año 2023. 

Créditos de la canción
Productores: Rexxie, Spyda Kid
Escritores: Mohbad

Letra aportada por: Nilmey

Top 5 canciones de Mohbad

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mohbad. Si te gustó " Peace", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Peace

Iyawo mi sho da da, o romipin, O fi mi sile mo n fa cigar (Yo...), Wetin be this one like this?, Been through many things, many many gists, though I still find my peace (Imole, Oh, oh, ah), I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear, Which kind person be this? (Oh, oh, ah), Wetin be t…

Feel Good

Niphkeys, Imole, Plenty enemies (Mohbad), Wey dey follow me, Má jẹ kan mú mi, Even if na die minute, Emi ọmọ ghetto, Mo ti di Ajinomoto, My grace na auto, automatic, Won fe ba mi ya foto, Èmi ti gbéra (On God), Lati 4:30 (On God), Wọn le wọn ba tì (On God), Wọn mú wọn file (On God), My drip on check…

Lee la letra completa de Peace interpretada por Mohbad. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.