Letra de Palava - Johnny Drille
Alias Artístico: John Ighodaro
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Palava" es una canción interpretada por Johnny Drille
Fecha de lanzamiento: 13 de Mayo del año 2024.
Palava Lyrics
Johnny Drille
Na na na na na...
Ten over ten, I dey over calculate
I dey pray and fast, I dey meditate
Another kasala every other day
Coolu my temperature, e don dey raise
Rain on me
Father in heaven have mercy on me
Open heaven and rain on me
Shame my enemies wey no believe
Shadow me
Many thing wey my eye don see
I cannot tell all the wolves from sheep
Shame the enemies wey no believe
See palava (Yo yo yo yo yo)
Dem no wan see person go farther (Yo yo yo yo yo)
If you be bad belle, your fada (Yo yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo yo)
Dey play
Dem must to halla my name
Dey play
All the blessings dey come my way
I go get money like Dangote
Last last when dem see me, dem go shout ekwe
Fada fada
You know say I dey loyal
Oh make Your favour come my way
Holy Father
See palava (Yo yo yo yo yo)
Dem no wan see person go farther (Yo yo yo yo yo)
If you be bad belle, your fada (Yo yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo yo)
See palava (Yo yo yo yo yo)
Dem no wan see person go farther (Yo yo yo yo yo)
If you be bad belle, your fada (Yo yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo yo)
See me see wahala
One day, I know I go make am
So I no dey bother ah
One day
Some day
¿Te encanta la letra de Palava? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Palava" de Johnny Drille?
13 de Mayo del año 2024
Top 5 canciones de Johnny Drille
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Johnny Drille. Si te gustó "Palava", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Palava interpretada por Johnny Drille. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.