Letra de On The Road - Davido
Alias Artístico: David Adeleke
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"On The Road" es una canción interpretada por Davido, publicada en el álbum Oriadé.
Fecha de lanzamiento: 31 de julio del año 2026.
On The Road Lyrics
(Yeah)
(L-L-Louddaaa)
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
You see me living lavish, but many can't understand it
Say I dey put hard work into practise, my body no gree me
Relax until you hear this song
This na the life wey I just go beat em
As I dey pack, abi it's just no be my fault?
They no fit destroy wetin Oluwa don construct
But every time I lead, them still dey follow
On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
I still make time for family and friends 'cause all work and no play
Makes Davido another man with no face
Dey ball every time 'cause I'm a man with no fears
Trust and obey, that's the meaning
So many times, love make you no put me for mind
I've got the next time, up to work and no get time
Good time, better time, timeless is alright
Win next one you go know, yeah
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road (Louddaaa)
¿Te encanta la letra de On The Road? ¡Compártela con tus amigos!
¿Quién escribió "On The Road" de Davido?
Davido y Louddaaa
¿Quién produjo "On The Road" de Davido?
Louddaaa
¿Cuándo salió "On The Road" de Davido?
31 de julio del año 2026
¿En qué álbum está "On The Road" de Davido?
Oriadé
Productores: Louddaaa
Escritores: Davido, Louddaaa
Letra aportada por: Nilmey
Mira el video musical de On The Road
Álbum Oriadé
- Letra de On The Road
- Letra de Amazing Grace (Feat. Black Sherif)
- Letra de Julie
- Letra de Constantly
- Letra de I Know Who I Be (Feat. JAZZWRLD, GL_Ceejay)
- Letra de Gimme Dat Ting (Feat. NO11)
- Letra de B4 B4 (Feat. Mayorkun, FOLA)
- Letra de Already Falling
- Letra de Tell Everybody (Feat. Leon Thomas)
- Letra de Yaya (Feat. Aya Nakamura)
- Letra de Zanzibar
- Letra de Guide
- Letra de My Light (Feat. Llona)
Más de Davido
Top 5 canciones de Davido
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Davido. Si te gustó "On The Road", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de On The Road interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.