Letra de Just Hustlin $$$ - Blaqbonez

Alias Artístico: Ekema Akumefule, Akumefule Emeka, Emeka 'Blaqbonez' Akumefule, Emeka Akumefule

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Just Hustlin $$$" es una canción interpretada por Blaqbonez, publicada en el álbum No Excuses

Fecha de lanzamiento: 17 de octubre del año 2025. 

Just Hustlin $$$ Lyrics


I don first beg you, press am for my OPay

Nor be tomorrow you go say I nor beg you oh

(Na me first beg you, yes na)


I don't blame her, she just hustlin'

I don't blame him, he just hustling

Everybody tryna make ends meet

I dey look life through different lenses


Lottta hoes weren't hoes before this T-Pain era

One income nor dey enough inside this T-Pain era

She used to fuck 2 niggas

Now she fuck 4, 5 niggas

She used to get 1m from one nigga

Now 1m don dey feel like 10k, sensei

She say make I sponsor her project

Since the billing start, I dey monitor progress


She wanna be financially free

Me sef, I never financially free

When she telling me she love me

And she rubbing on my head properly

She wanna be financially free

Me sef, I never financially free

When she telling me she love me

And she rubbing my head properly


I don't blame her, she just hustlin'

I don't blame him, he just hustling

Everybody tryna make ends meet

I dey look life through different lenses


Barber come my house, he tell me say my hair na 200k (hmmm, yeah)

Nor be e fault, e see the steeze, try e luck, today my rizz dey

I dey smell billing from a mile away

God-given talent the way I [?]

Myles Lewis-Skelly, she get left back

1k oz when I flex that


She wanna be financially free

Me sef, I never financially free

When she telling me she love me

And she rubbing on my head properly

She wanna be financially free

Me sef, I never financially free

When she telling me she love me

And she rubbing my head properly



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Just Hustlin $$$" de Blaqbonez?
17 de octubre del año 2025


¿En qué álbum está "Just Hustlin $$$" de Blaqbonez?
No Excuses



Blaqbonez foto

Blaqbonez

Just Hustlin $$$

Alias Artístico: Ekema Akumefule, Akumefule Emeka, Emeka 'Blaqbonez' Akumefule, Emeka Akumefule

96 visitas

Top 5 canciones de Blaqbonez

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Blaqbonez. Si te gustó "Just Hustlin $$$", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

ACL

So, don't worry about it, it's cool, Don't worry about it, it's cool, Don't worry about it, uh, Look, hm, yeah, Boys they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear, But them no fit be me, them no get flavour, N'abania, Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq, Failed rappe…

California Issues

Yeah, if it's on the charts, B, I be number one, But if it's about bullshit, I'm nowhere to be found, Dem think say I stupid 'cause I no dey kiss their nyash, Listen to Wiz Khalifa, we dem boys, uh, We dem boys, we dem boys, Sliding on them hoes with them toys, with them toys, Popo steady checking, …

Stacks feat. Barry Jhay

Imma get paper, stack paper till I can't no more, I put that on my mum, Till my hands start to shake and my legs don't run, Take out my lappie and bomb, Before I bought the crib, I was living in your head rent-free, I had the master bedroom, Channeling the lies wey the unbelievers tell me say, Them …

Despacito feat. FOLA

Abena, oh, I fit to reason you all I've got (All I've), But you said it's not enough ('Nough), Mi o ro pe o n'ìgbàgbọ́, ko ma ye mi o, Do you even trust in us?, I've been reminiscing when you screaming on top your voice, Remember I told you I've been warming up, oh, La ti jo mo ti n ba e so, L'eni, …

Just Hustlin $$$

I don first beg you, press am for my OPay, Nor be tomorrow you go say I nor beg you oh, (Na me first beg you, yes na), I don't blame her, she just hustlin', I don't blame him, he just hustling, Everybody tryna make ends meet, I dey look life through different lenses, Lottta hoes weren't hoes before …

Lee la letra completa de Just Hustlin $$$ interpretada por Blaqbonez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.