Letra de Joy Is Coming - Fido (NGA)

Alias Artístico: Awosika Olayemi Josiah

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Joy Is Coming" es una canción interpretada por Fido (NGA) 

Fecha de lanzamiento: 14 de Diciembre del año 2024. 

Joy Is Coming Lyrics


Ye!

Dr. do-do-do, ye-ye

Oshá

(ChokeBoi)


He say na me been taking things easy

Catching some cruise with my gees

You smoke one puff, you dey hiss

Comot for the body, no dey breathe

Put on your shoe, make you stand at ease

All your sorrow, make you dance dem free

If e no be galala-galala, ye!

If e no be galala, I go give dem Fuji

Wón má jó o, chee!

Ijò ò ye-ye hm, ijó o ye-ye, mm, ah!

Mo ni wón ma jó-jó, hm

Ijó ò ye-ye, hm ani won jó o ye-ye, ah!

And if e no be galala, I go give dem Fuji


Mò dupé, Òluwá, Òluwá, ye-ay

Joy is coming, joy is coming, wah

Dupe Òluwá, Òluwá, ye-ay

Joy is coming, moni early in the morning, ye-nay

Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay

Joy is coming (Eyay-eyay), joy is coming (Eyay-eyay, mmm)

Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay

Joy is coming, mo ni early in the morning, ye


Up NEPA, up NEPA (woza)

Òluwá ti mu'ná dé ay-ay

Awon t'èmi shà'ná wó'lé

Uhn-uhn-yeah

Do me gently, do me tender

Awón kele gb'òri wó'lé

Awón girlie gb'òri wó'lé, ye!


He say na me been taking things easy

Catching some cruise with my gees

You smoke one puff, you dey hiss

Comot for the body, no dey breathe

Put on your shoe, make you stand at ease

All your sorrow, make you dance dem free

If e no be galala-galala, ye

If e no be galala, I go give dem Fuji

Wón má jó, chee!

Ijò o ye-ye hm, ijó o ye-ye, mm, ah!

Moni wón ma jó-jó, hmm

Ijó ò ye-ye, hmm and ima jó, ye-ye, ah!

And if e no be galala, I go give dem Fuji


Mo dupé, Òluwá, Òluwá, ye-ay

Joy is coming, joy is coming, wah (Coming)

Dupé Òluwá, Òluwá, ye-ay

Joy is coming, moni early in the morning (Morning Ye-ay-ay) ye-nay

Mo dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay (Chu-chu-chu)

Joy is coming (eyay-eyay), joy is coming (Eyay-eyay, mm)

Dupé f'Òluwá, f'Òluwá, ye-ay

Joy is coming (Tebe, tebe, tebe, tebe, tebe, tebe) mo ni early in the morning, eyay (Chu)


Do me gently, do me tender

Gb'òri wó'lé

Ṣà'ná wó'lé, mm

Up NEPA, up NEPA

Òluwá ti mu'ná dé

Ṣà'ná wó'lé

Skrrr



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Joy Is Coming" de Fido (NGA)?
14 de Diciembre del año 2024



Top 5 canciones de Fido (NGA)

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Fido (NGA). Si te gustó "Joy Is Coming", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Joy Is Coming

Ye!, Dr. do-do-do, ye-ye, Oshá, (ChokeBoi), He say na me been taking things easy, Catching some cruise with my gees, You smoke one puff, you dey hiss, Comot for the body, no dey breathe, Put on your shoe, make you stand at ease, All your sorrow, make you dance dem free, If e no be galala-galala, ye!…

Lee la letra completa de Joy Is Coming interpretada por Fido (NGA). Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.