Letra de Instagram - Vibez Inc

(Feat. Seyi Vibez, Muyeez)

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Instagram" es una canción interpretada por Vibez Inc (Ft. Muyeez & Seyi Vibez) ,Muyeez 

Fecha de lanzamiento: 30 de Abril del 2024. 

Instagram Lyrics


Shawty you make me emotional

Bursting my Medulla

I been chatting on Instagram

I.G tell me say you no know that

I follow you, but you no follow back

Shawty say "You are turnover"

If ou spin on me, I go turnover

Tell me say her name na Omotola

She tell me say she like it in a boulevard

Me I tell her, shawty shey you know the vibe

I go tell you things wey you no never ah

Only Jah blessings dey on this kid


For this street i no fit do dodoyo

Show it now if you love someone

I no fit tell you many things wey you know ọmọ

Wire aza mi make we dey nor nor

Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye

Shole gbemidebe

Ọmọ iya mi shole gbemidebe (Oluwaloseyi)


Money make me emotional

Bursting my medulla

Chatting on Instagram

I.G na you say we go see later

I called you but you no call me back, mama

I remember my class teacher

But right now Alhamdulillah

Hands in the air, lets party na

Bottles for the girls, wey sabi na

The loser pay

If you no get, them no go stay

When you go out, ko ranti ile

See my vibe call it trabaye

Epariwo ogo aye (OGO)


Only Jah blessings dey on this kid

For this street i no fit do dodoyo

Show it now if you love someone

I no fit tell you many things wey you know ọmọ

Wire aza mi make we dey nor nor

Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye

Shole gbemidebe

Ọmọ iya mi shole gbemidebe



Calificar Canción

VOTOS


Top 5 canciones de Vibez Inc

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Vibez Inc. Si te gustó "Instagram", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Wells Fargo feat. Tml Vibez

Rara I no fall, Nigga heading to the top, Me I tell baba God, tori family yi pọ, Them think say I give up, Lai lai, I no fit stop, All my matter, I table am to baba God, Like-e animal gba ko jẹ, You dey load when I’m loaded, At times life is unfair, Bami wa eba ko s'ọbẹ, Mi o ba ti ban kan jẹ, If to…

Instagram feat. Seyi Vibez, Muyeez

Shawty you make me emotional, Bursting my Medulla, I been chatting on Instagram, I.G tell me say you no know that, I follow you, but you no follow back, Shawty say "You are turnover", If ou spin on me, I go turnover, Tell me say her name na Omotola, She tell me say she like it in a boulevard, Me I t…

Ogo feat. Seyi Vibez, Tion Wayne

Goddess in my yara, Goddess in my yara, Wọn ni mo n gara, Jehovah na your power, Trenches ni mo gba wa, My raba, o tin sanra, Baby ja mọra, nisin oti n jọra, Mo ran ti adugbo wa, Some people wọn ma n kan ra, I get two brothers, we joke with each other, Oh, ye oluwa wa, oh oluwa, Fi sọ o ẹ sọ wa, tit…

Shine feat. Nerryckole, Seyi Vibez

La la la la la la la, La la la la la la la, Laa la la la la la, I will shine for real, I will make it for real, Ahn ahn ahn ahn ahn, I wake up in the morning, Nerryckole where the money?, My mama pray for me, Say I will shine for sure, Shey you be the one wey wan stop my shine, God don promise me, I…

Gatti feat. Seyi Vibez, DwillsHarmony

Roll one in a Gatti, Roll one in a Gatti, I get money to buy you Ferrari (To buy you ferra-), We no dey push Passat-i, Google me, keep searching, She’s a bad bitch, she’s a bad bitch, I’m a definition of a bandit, Ebelebe, Ebelebe (ahh), Ewo ọmọde yi (ahhh), Ebelebe (ahhh), (Ebelebe), Ebelebe (ahhh)…

Lee la letra completa de Instagram interpretada por Vibez Inc. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.