Letra de Instagram - Seyi Vibez

(Feat. Seyi Vibez, Muyeez)

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Instagram" es una canción interpretada por Seyi Vibez, Seyi Vibez y Muyeez, publicada en el álbum Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1

Fecha de lanzamiento: 30 de abril del año 2024. 

Instagram Lyrics


Shawty you make me emotional

Bursting my Medulla

I been chatting on Instagram

I.G tell me say you no know that

I follow you, but you no follow back

Shawty say "You are turnover"

If ou spin on me, I go turnover

Tell me say her name na Omotola

She tell me say she like it in a boulevard

Me I tell her, shawty shey you know the vibe

I go tell you things wey you no never ah

Only Jah blessings dey on this kid


For this street i no fit do dodoyo

Show it now if you love someone

I no fit tell you many things wey you know ọmọ

Wire aza mi make we dey nor nor

Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye

Shole gbemidebe

Ọmọ iya mi shole gbemidebe (Oluwaloseyi)


Money make me emotional

Bursting my medulla

Chatting on Instagram

I.G na you say we go see later

I called you but you no call me back, mama

I remember my class teacher

But right now Alhamdulillah

Hands in the air, lets party na

Bottles for the girls, wey sabi na

The loser pay

If you no get, them no go stay

When you go out, ko ranti ile

See my vibe call it trabaye

Epariwo ogo aye (OGO)


Only Jah blessings dey on this kid

For this street i no fit do dodoyo

Show it now if you love someone

I no fit tell you many things wey you know ọmọ

Wire aza mi make we dey nor nor

Ọmọ me I dey like dis, I dey dey jogor

Moti jogor toba fema gbemi trabaye

Shole gbemidebe

Ọmọ iya mi shole gbemidebe



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Instagram" de Seyi Vibez?
30 de abril del año 2024


¿En qué álbum está "Instagram" de Seyi Vibez?
Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1



Top 5 canciones de Seyi Vibez

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Seyi Vibez. Si te gustó "Instagram", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Trumpet

(Me, I no fit wait ′till Jesus come), (But, I go vibe till Thy Kingdom come), (Na from my heart I dey sing this song), (My name is Vibez, you can sing along), (Uh-uh, uh), I go vibe till Thy Kingdom come, Eje, kilon soh? Won ni “mon bo”, Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for ever…

Hushpuppi

(Instrumental of Oluwanishola), Yo dibs, God Sent, I’m a blessing, Otedola life is Eazi, Beere mi, Won mo iru mi, Roll me a blunt baby Jummy, What is a bumbum in Zulu?, Is bunu is kulu, South Africa booty buru, Girl your body is a miracle, Free Woodberry, hide Don Hushpuppi, My dear what is popping?…

Dejavu

Yo dibs!, You look say your friend better you, I’ve seen him before dejavu, Iya kan be won pe Lagan, O bi omo aiye ma lanu, Sanu mi oba iyanu, Oda si omo pelu iyanu, You say make I pray kpe o ma da wun, Ibo lo ju re wa Allah?, Mami wa owo lo, O pade ola at iyi long, Woli tan Imole kin shona, Ko ma f…

Gangsta (Remix) feat. Russ, Jibrille

Run, Run, Queisamonsta, yeah, Never met a girl like you for my life, Say, I no fit lie, I dey kill for your body, Make dem dey try, dem no fit off our light, The way you dey do, make me ki?gbe o wa’le, So, I give her the gangsta style (give her the gangsta style), Why she no fit tell me “Bye Bye”, a…

Money Matter feat. Focalistic

Yo! Dibs, Ase trap tse ke pina tsako kasi, Eru jeje, Big boy, big steelz, Pour me Whiskey, Mo se gba Range, Every-time new whip, I shut down Pretoria, Ka lo Pretoria, She just dey whine twist, Oliva, Ooh Olivia, She wan follow me go, Omo ton so, ‘Cos my money long, Wulu, Zulu, You snooze, You lose, …

Lee la letra completa de Instagram interpretada por Seyi Vibez. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.