Letra de Hey Father - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Hey Father" es una canción interpretada por Joeboy, publicada en el álbum Viva Lavida

Fecha de lanzamiento: . 

Hey Father Lyrics


Intro

Original

Ooohhhhh

Oh yeah


Verse 1

How many times I go talk am

I no do cock and bull

If I wan fall, I recover

When nobody send, it’s cool

Dem be wan dey whine me

But they misunderstood

Who work and pray

Go dodge ekwensu

Been that way for days


Pre-Chorus

So wetin?

Why you hating?

Celebrating, all my wins

I am motivating, while you wasting time

We no dey on top of the same thing

I am fornicating, God save me

Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh

I no dey beg nobody to love me ah


Chorus

Hey Father

Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Ye, hey Father

Shine your light on me, open my eyes o, so I can see


Verse 2

What do they want from me

What do they need from me

I don see something

Counting all my money

You wan kon dey block my bag

God go punish you

Olohun dey go get issue

Walahi, I go rubbish you

You go need tissue

Zazu go reason you

Zeh ko to zeh ri o ah


Pre-Chorus

So wetin?

Why you hating?

Celebrating, all my wins

I am motivating, why you wasting time

We no dey on top of the same thing

I am fornicating, God save me

Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh

I no dey beg nobody to love me ah


Chorus

Hey Father

Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Ye, hey Father

Shine your light on me, open my eyes o, so I can see



Calificar Canción

VOTOS

¿En qué álbum está "Hey Father" de Joeboy?
Viva Lavida



Top 5 canciones de Joeboy

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Joeboy. Si te gustó "Hey Father", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Alcohol

Mad, We no go fall, We ah go go, we go win, You you go know, All of the blessings fall on my yard, Blessings dey for my yard, And like that, E go be, e go see, you go feel am, Because the blessings fall on my yard, Blessings fall on my yard, yard, yard, yard, That's why I sip my alcohol (E we), I do…

Contour

Ouu, Mad!, Your way e no too straight contour, contour, No dey carry me play odo, ah, ah, ah, No dey carry me play, Mind is dirty, Be like I go rinse my soul with Fela Kuti, Be like you go rid yourself of all that pussy, shit is messy, Bad energy, e don plenty, e don plenty ewo, Inside inna there I …

Body & Soul

It's E Kelly, I dey sing, you dey dance, you dey whine, When you cry I go wipe your eyes, Gimme your bag make I fill am with dough, I’m the only one, you no need another, I’ll hold you down, You know this, you notice baby, And I’ve told you now, I’m right here, I dey for you bae, E no get anywhere w…

Likkle Riddim

Ah ah ah ah ah, P!, She got a man now she wanna get down, Wanna party 'til the sun goes down tonight, And me, I got a girl and I don't really mind (Really mind), Me, I just want to grab your waistline tonight, Oh yeah, yeah, yo, The way you whine your body pon me, Dey make me want to fuck you mami, …

Sip (Alcohol)

Mad, We no go fall, We ah go go, we go win, You you go know, All of the blessings fall on my yard, Blessings dey for my yard, And like that, E go be, e go see, you go feel am, Because the blessings fall on my yard, Blessings fall on my yard, yard, yard, yard, That's why I sip my alcohol (E we), I do…

Lee la letra completa de Hey Father interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.