Letra de Finesse - Pheelz
(Feat. BNXN)
Alias Artístico: Pheelz on the Beat, Philip Kayode Moses, Pheelz Mr Producer
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Finesse" es una canción interpretada por Pheelz y BNXN fka Buju, publicada en el álbum Pheelz Good.
Fecha de lanzamiento: 03 de marzo del año 2022.
Finesse Lyrics
Vibes, vibes, vibes, vibes
(Mad)
And I've been living fast life but I see it in slow-mo (Olohun)
Oh no
And you see my lifestyle, I got gees in the turbo (For sure)
See many people dey outside wey dey feed man zobo (Bobo)
Oh no (Oh no)
And me I stand dey defender like Joseph Yobo
Bad girl say she wan Netflix and chill
So I ja ticket, give am warning
If you fall in love, clearly certain
You go chop breakfast, I'm not capping
Can you see dribble? Amokachi
I'm not faking this, no fugazzi
You see these feelings, I'm not catching
Ọmọ ọpẹ stand fit I just wan dey
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge)
Ama shana e go bright oh (Ge ge ti)
Folake for the night oh (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright oh (Ye ye)
Folake for the night oh (Ge ge ti)
F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo wan dey jealous me
E fit won dey take am serious, I dey do toss-p
No fit to resonate, I'm on a different frequency
Ahn-ahn
I don’t think it’s necessary
I’ll be damned if there’s somebody that can do like me
Mehn I be like Mo' Salah coming off the right wing
I'll cut through your defender, you no need to doubt me
I must finesse ah
And you know sey me I must net, ah
Na your kele I go carry go, ah
If me I get money pass you
If you're not careful oh
Finesse
You know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful oh
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge Ge)
Ama shana e go bright oh (Ge ge ti)
Folake for the night oh (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright oh (Ye ye)
Folake for the night oh (Ge ge ti)
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright oh
Folake for the night oh
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright oh
Folake for the night oh
Ohh ohh ohh ohh
Ridimakulayooo (Rii)
Ẹ maa f'ẹjọ mi sun wan (Oh sun gbalaja ja)
Ẹ maa f'ẹjọ mi sun wan
¿Te encanta la letra de Finesse? ¡Compártela con tus amigos!
¿Quién escribió "Finesse" de Pheelz?
Pheelz y BNXN
¿Quién produjo "Finesse" de Pheelz?
Miichkel y Pheelz
¿Cuándo salió "Finesse" de Pheelz?
03 de marzo del año 2022
¿En qué álbum está "Finesse" de Pheelz?
Pheelz Good
Productores: Miichkel, Pheelz
Escritores: Pheelz, BNXN
Letra aportada por: Nilmey
Top 5 canciones de Pheelz
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Pheelz. Si te gustó "Finesse", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Finesse interpretada por Pheelz. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.