Letra de Family - Bayanni

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Family" es una canción interpretada por Bayanni, publicada en el álbum Bayanni

Fecha de lanzamiento: 24 de agosto del año 2022. 

Family Lyrics


Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę


Steady hustle I no dey rest oh

Me I no get many friends oh

Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah)

Just another boy from the ghetto

I be looking for daily bread oh

So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye


So I carry my family for head oh

If them never chop, I must double hustle, ye

Carry my family for head

If I go dey sleep, shebi na me don fumble o

Ye, ye, ye


Emi nimomọ bo se n se mi

Emi nimomọ bo se n se mi oh

Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye

Emi nimomọ bo se n se mi

Emi nimomọ bo se n se mi oh

Emi nimomọ bo se n se mi, ye


So if you see me for the road oh, no go lose guard am

My mind don go faraway, me I no fit shalaye

If you see me enter party, no go dey shout am

Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye


Emi nimomọ bo se n se mi

Emi nimomọ bo se n se mi oh

Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye

Emi nimomọ bo se n se mi

Emi nimomọ bo se n se mi oh

Emi nimomọ bo se n se mi, ye


Carry my family for head oh

If them never chop, I must double hustle, ye

Carry my family for head

If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh


Call me bayanni

Hmm, bayanni



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Family" de Bayanni?
24 de agosto del año 2022


¿En qué álbum está "Family" de Bayanni?
Bayanni



Top 5 canciones de Bayanni

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Bayanni. Si te gustó "Family", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Ta Ta Ta

Mavin, Truss mi, Ohema doh, doh, doh, She wan dey form, I give her one time now she come for more (Ah, ah), My thing too long, she want to taste my kokoro, My dear make I tell you, I no dey wan dey do like say, Me I suppose dey go holiday but I want to stay (Ahn, ahn, ahn), She thought I was lazy (Y…

Ta Ta Ta (Remix) feat. Jason Derulo

Yeah, yeah, Bayanni and Jason Derulo, oh-woah (Truss mi), Ohema doh, doh, doh, She wan dey form, I give her one time now she come for more, ah, My thing too long, she want to taste of my kokoro, My dear make I tell you, I no dey wan dey do like say, Me I suppose dey go holiday, but I want to stay (W…

Body

Mavin, Vibes, vibes, She be fine girl from magodo, She come dey play me monaco, On top say you go chop my money, make I be your orlando, She like it, she like it oh, ahn, ahn, She like the money gan, Shey you know I cover you, uhh, Sho ma tele me gba dollar, Yemi be my lover, Hannah my montana, You …

Family

Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę, Steady hustle I no dey rest oh, Me I no get many friends oh, Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah), Just another boy from the ghetto, I be looking for daily bread oh, So fun won mi o …

Kala

Call me bayanni, hmm, Emi ti mo kala, Nse ni mo sara wo koro, make she cool my temper, yeah (Ye, ye), Ti mo ti mu VOSP pelu kolaq, Shoboloyoke won ma ke, baby, don’t bother, Ah, yeah, 'Cause I got my eyes on you, See me starring at you, See me starring at you, yah, yeah, Baby tell me what to do, If …

Lee la letra completa de Family interpretada por Bayanni. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.