Letra de Amapiano - Asake

(Feat. Olamide)

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Amapiano" es una canción interpretada por Asake y Olamide, publicada en el álbum Work Of Art

Fecha de lanzamiento: 23 de mayo del año 2023. 

Amapiano Lyrics


Dem know, dem know, dem know, dem know

Ololade mi Aşakę

Tune in to the King of Sounds and Blues

Dem know, dem know


Amapiano, eh

Diano, eh

It's a big vibe, but the girls dem know (Shu)

Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

Amapiano, eh

Diano, eh

It's a big vibe, but the girls dem know

Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit


They see me coming

Dem dey shout “hallelujah”

Everyday it be dey like a new year

Overseas dem wan chop me like suya

Ọmọ I no fit dull for this dunya, eh, eh

Daya so greasy oh, greasy oh

E dey dance like Chris Breezy oh, easy oh

Ọmọ my wrist e dey cold, e dey freezy oh

Dem no dey call me Mr. Money for no reason oh

As it dey go, eh

Amapiano, eh

We go show, eh

We go let them know, eh

Na we dey run the town and any show

Bigger than any woe

Stronger than any foe, eh, eh

Badman flows, eh

Put them on their toes, eh

On the low, eh

The gals dem know, eh

My gbedu shut down Southy, Jamo

Colorado

Pass me the fat jombo


Amapiano, eh

Diano, eh

It's a big vibe, but the girls dem know (Shu)

Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

Amapiano, eh

Diano, eh

It's a big vibe, but the girls dem know

Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit


Yeah

Oju kọ, eh

Ọkan ni giran, eh

Bad bitches

Wọn ti wọle, ṣ'ę ri wọn?, eh, eh

Turn me up, eh

Oya carry on, eh

Shake your caravan for the Don Corleone, eh, eh

What the fuck, eh

Get down on the floor, eh

I can never fall, R.I.P to 44, eh, eh

I'm trading all of my sorrow now for my peace, eh

I'm glad I made it out the belly of the beast, eh, eh

From the ground up, eh

Nigga stand up, eh

See the fan-dom

We no dey do ran-dom

But when they shutting down, eh

And then they never done

I'm telling y'all, you better get the memorandum

One thing I know

I'm happy I know , Amapiano

All of my P I know, eh, eh

No mercy I know, eh

Italiano

Lucky Luciano

Killing beat is all I know

Hehehehe


Amapiano, eh

Diano, eh

It's a big vibe, but the girls dem know (Shu)

Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit

Amapiano, eh

Diano, eh

It's a big vibe, but the girls dem know

Steadily, steadily

Heavily, we are getting lit


As it dey go, eh

Amapiano, eh

We go show, eh

We go let them know, eh

Na we dey run the town and any show

Bigger than any woe

Stronger than any foe

Badman flows, eh

Put them on their toes, eh

On the low, eh

The gals dem know, eh

My gbedu shut down Southy, Jamo

Colorado

Pass me the fat jombo



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Amapiano" de Asake?
23 de mayo del año 2023


¿En qué álbum está "Amapiano" de Asake?
Work Of Art



Top 5 canciones de Asake

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Asake. Si te gustó "Amapiano", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Dull

Ah ah ah ah ahhh, Ah ah ahhh, Ah ahhh, Eh eh eh ehh, Ah ah ah ah ahhh, Ah ah ahhh, Tune in to the King of Sounds and and Blues, Ah ahhh, Oke agba ni mo gun yi, ę ma ję'n jabo o, Ęyin agba yi mi bę yin o, mi o şako o, Make I dey chop my life jęję, ki n dę ma ş'omo, Oş'omo gb'omo omo'lomo o o, I swear…

Reason feat. Russ

Magic, Magic, Can you imagine?, Gbe won sa're bi Sonic, Tune in to the King of Sounds and Blues, Say na my reason I dey reason for my bed, I no dey think about anything, na my hustle dey my head (Dey my head), As I dey work, I dey pray, I believe in Jehovah, everything I dey do dey go well, No be ev…

Lonely At The Top

Ooh, Obah, It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely), Money on my mind (Money, money, money), Don't care what they yarning about me in particular, Ko kan mi, kan mi, kan mi, Out here on the road chasing my dream because I know, No one can chase it for me, Ọ́lọlọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)…

Joha

Tune in to the King of Sounds and Blues, C'est comment les frères, C'est moi le gars de l'argent, Oya, Hola como estas, They wan make I change my style, Ki l'o kan boys? Ki l'o kan federal?, Mr. Money no dey waste time, Shey you no remember?, Ogaranya (Oh, oh), Ebelesu ah (Ebele), Make we just dey f…

Organise

Organise, Every other day, I organise, Ehhh oh!, Organise, Every other day, I organise, Some of us are wise, Every other person overwise, Mmm, O l'ogbon ju, O gbon, O gbon, o gbon, Iwo l'o gbon ju, Agbon'gbonju ogbon, a maa m'ologbon go, O ti l'ogbon ju, Based on one or two polopolo, Eyan Kogbagidi,…

Lee la letra completa de Amapiano interpretada por Asake. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.