Letra de Afro Highlife - Fireboy DML

Alias Artístico: Adedamola Adefolahan

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Afro Highlife" es una canción interpretada por Fireboy DML, publicada en el álbum Playboy

Fecha de lanzamiento: 04 de agosto del año 2022. 

Afro Highlife Lyrics


Fireboy here so

Yah, yah


They no know say we dey around

'Cause we dey show up unannounced

But when they listen to the sound oh ah

They go start to come around

Ti n ba ti pe e, ko ma dahun

(Ti n ba ti pe e, ko ma)

Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?

(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)

I know you love the way I sound oh ah

Oya turn around


I just dey enter the place

But I dey killy show

And dem dey love me already

As you dey see me so


Won ni pe kileleyi?

Afro highlife oh, afro

Ki la tun gbe de?

Afro highlife oh, afro

Won ni pe wetin we bring come oh

Afro highlife oh, afro

Wetin my people wan hear?

Afro highlife oh, afro

Zaki oya give them oh

Arabaribiraba


See everybody wants to faaji

Na why dem dey call me alhaji

I know you just dey realize

The music makes me feel alive

Give them the bass

(They must to dance)

And if you give them the guitar

(And dem go dance)

Abegi play the trumpet oh

(They must to dance)

Make dem know who we are

(And dem go dance)


I just dey enter the place

But I dey killy show

And dem dey love me already

As you dey see me so


Won ni pe kileleyi oh?

Afro highlife oh, afro

Ki la tun gbe de?

Afro highlife oh, afro

Won ni pe wetin we bring come oh

Afro highlife oh, afro

Wetin my people wan hear?

Afro highlife oh, afro

Oya give them oh

Arabaribiraba


They must to dance

And dem go dance

They must to dance

And dem go dance, dance

Afro highlife oh afro

Afro highlife oh afro



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Afro Highlife" de Fireboy DML?
04 de agosto del año 2022


¿En qué álbum está "Afro Highlife" de Fireboy DML?
Playboy



Top 5 canciones de Fireboy DML

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Fireboy DML. Si te gustó "Afro Highlife", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Bandana feat. Asake

P (P, p, p), But lowkey, all of them don dey notice, I’m not joking, all my guys dem dem know me, Since ‘06, I’ve been writing this story, I no be OG, but if you ask dem, dem know me, I no dey blow trees, Orin lo nyi mi lori, Music chose me, Just know this and know peace, I dey lowkey, but I’m never…

Coming Back for You

Ooh, la-la, ooh, la-la, ooh, la-la, Ooh, la-la, ooh, la-la, ooh, la, Ooh, la-la, ooh, la-la, ooh, la-la, Ooh, la-la, ooh, la-la, ooh, la, ooh, la, Well, I pray that the universe, Gives you way more than you deserve, And when the tears fall like shooting stars, Remember who you are, Just look up to t…

Diana feat. Chris Brown, Shenseea

Mm, yeah, ah, Mm, yeah, ah, Mm, yeah, ah (Yeah, yeah), Don't you leave, Diana (No, no), Mm, yeah, ah, (Phantom), Mm, yeah, ah, Mm, yeah, ah, Mm, yeah, ah, Oh, mami, don't leave me go Dubai, You're the one I want, Can't do this on my own, oh no, yeah, Buy you anything you like, Roses and diamonds, Yo…

Playboy

It's Bizzouch, Girl, don't flex with the boy, your body is a mad ting, She wanna roll with the mandem, When I drop, you know it's an anthem, Oof, girlie wanna play with a big playboy like me, Oof, girlie wanna play with a big playboy like me, Oof, girl, don't flex with the boy, your body is a mad ti…

Peru (Remix)

Peru para, Peru para, Peru para, Peru para, Peru para, Peru para, Peru para, Omoge no be so, Girl, you wan' capture my soul, Omoge no be so, Make me wan wombolombo, Peru, para, Peru, Peru, para, I'm loo, Even Peru don dey para, Tonight in Jozi, I'm in Jozi, Mo n kọrin fúnwọn, wọn jó ṣ…

Lee la letra completa de Afro Highlife interpretada por Fireboy DML. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.