Portada de 24/7 - Joeboy

24/7 Letra - Joeboy

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

¿Video equivocado o no es el oficial? Proponer otro video

Letra oficial

24/7 Lyrics

Eboy Lyrics

Follow Joeboy

On Bandsintown

"24/7"


Carry my matter for my head

I no Dey fo I no Dey send

'Cause if I carry last today nobody go reason me nobody go care

Long as the raba choke

Dem no go leave you alone

Na why I Dey grind non stop and I vibe non stop

'Cause a man must chop, oh yeah


Brother man

Me I want to dance and flex and feel alright

Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother

Me don't worry what no other man Dey think about

A nigga man

Me I face my front I no get time


Brother man

Me I want to dance and flex and feel alright

Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother

Me don't worry what no other man Dey think about

A nigga man

Me I face my front I no get time


Shey na me you wan Dey whine

No man Dey God no bigger than

Face my grind hate no brother man

If dem like make them carry my yarn around town (oou wo)

And na better I Dey find

Nothing wey my God no fit do

Bad mind come my way me I bind

Time e no Dey

I no get time


Brother man

Me I want to dance and flex and feel alright

Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother

Me don't worry what no other man dey think about

A nigga man

Me I face my front I no get time


Brother man

Me I want to dance and flex and feel alright

Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother

Me don't worry what no other man dey think about

A nigga man

Me I face my front I no get time


Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de 24/7? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"24/7" es una canción interpretada por Joeboy, publicada en el álbum Body, Soul & Spirit - EP. 

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2023. 

¿Puedes mejorar esta descripción?Cuéntanos más de la canción. Si la aprobamos, ganas puntos.
Mejorar descripción +20 pts
¿Cuándo salió "24/7" de Joeboy?

17 de noviembre del año 2023

¿En qué álbum está "24/7" de Joeboy?

Body, Soul & Spirit - EP

Créditos de producción

Todavía no tenemos los créditos de esta canciónCada dato que aprobemos (productores, escritores, distribuidora o sello) te da puntos.
Agregar créditos +3 pts c/u

Top 5 canciones de Joeboy

Alcohol Mad, We no go fall, We ah go go, we go win, You you go know, All of the blessings fall on my yard, Blessings dey for my yard, And like that, E go be, e go see, you go feel am, Because the blessings fall on my yard, Blessings fall on my yard, yard, yard, yard, That's why I sip my alcohol (E we), I do… Contour Ouu, Mad!, Your way e no too straight contour, contour, No dey carry me play odo, ah, ah, ah, No dey carry me play, Mind is dirty, Be like I go rinse my soul with Fela Kuti, Be like you go rid yourself of all that pussy, shit is messy, Bad energy, e don plenty, e don plenty ewo, Inside inna there I … Body & Soul It's E Kelly, I dey sing, you dey dance, you dey whine, When you cry I go wipe your eyes, Gimme your bag make I fill am with dough, I’m the only one, you no need another, I’ll hold you down, You know this, you notice baby, And I’ve told you now, I’m right here, I dey for you bae, E no get anywhere w… Likkle Riddim Ah ah ah ah ah, P!, She got a man now she wanna get down, Wanna party 'til the sun goes down tonight, And me, I got a girl and I don't really mind (Really mind), Me, I just want to grab your waistline tonight, Oh yeah, yeah, yo, The way you whine your body pon me, Dey make me want to fuck you mami, … Sip (Alcohol) Mad, We no go fall, We ah go go, we go win, You you go know, All of the blessings fall on my yard, Blessings dey for my yard, And like that, E go be, e go see, you go feel am, Because the blessings fall on my yard, Blessings fall on my yard, yard, yard, yard, That's why I sip my alcohol (E we), I do…
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de 24/7 interpretada por Joeboy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.