@section('adsense-fix')

Only God Can Save Me - Joeboy

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Only God Can Save Me" es una canción interpretada por Joeboy, publicada en el álbum Body, Soul & Spirit - EP

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2023. 

Lyrics Only God Can Save Me - Joeboy


God Can Save Me"


My eye dey red

Many things for my head

Many things on my plate

I Dey scratch bear bear

Trouble comes any day

I no Dey panic o

I no Dey fear

Why dem wan cash my Cheque?

When dem no follow me sweat

That shit so weird

I no Dey like to pretend

What you see is what you get

Oh yeah yeah


If I Dey down na who go lift me up?

If battery low na who go charge me up?

Is you my friend only in good times?

Shey you go Dey when I'm not fine

If you no go Dey when it's war time

No go show your face when my sunshine

If I Dey down na who go lift me up?

If battery low na who go charge me up?

Is you my friend only in good times?

Shey you go Dey when I'm not fine

If you no go Dey when it's war time

No go show your face when my sunshine


Only God can save me

Only God can save me

I don't trust nobody o

Only God can save me

Only God can save me

Only God can save me

Only God can save me

Save me, save me


Baba save me

No forsake me

Ti n won ba le mi

Ma je ko rimi

I don't know it all

And I no go form o

I no be perfect person

But I Dey give my all o


If I Dey down na who go lift me up?

If battery low na who go charge me up?

Is you my friend only in good times?

Shey you go Dey when I'm not fine

If you no go Dey when it's war time

No go show your face when my sunshine

If I Dey down na who go lift me up?

If battery low na who go charge me up?

Is you my friend only in good times?

Shey you go Dey when I'm not fine

If you no go Dey when it's war time

No go show your face when my sunshine


Only God can save me (only God)

Only God can save me (only God)

I don't trust nobody o (no)

Only God can save me

Only God can save me

Only God can save me

Only God can save me

Save me, save me


(Joeboy 'pon deck)


Letra añadida por el usuario: Son Goku

Only God Can Save Me lyrics

Comentarios

Letras de canciones más destacadas de Joeboy

1
Alcohol
Mad We no go fall We ah go go, we go win You you go know All of the blessings fall on my yard Blessings dey for my yard And like that E go be, e go see, you go feel am Because the blessings fall on my yard Blessings fall on m...

2
Contour
Ouu Mad! Your way e no too straight contour, contour No dey carry me play odo, ah, ah, ah No dey carry me play Mind is dirty Be like I go rinse my soul with Fela Kuti Be like you go rid yourself of all that pussy, shit is messy Bad energ...

3
Cubana
She say she want the banana E dey make her go bananas Shawty wanna go Bahamas Pondeck e dey make her lose balance Put am for me confama If you be hoe I be the farmer Gyrate like you dey on Gbana Plenty money bi ti Obi Cubana If the vib...

4
Likkle Riddim
Ah ah ah ah ah P! She got a man now she wanna get down Wanna party 'til the sun goes down tonight And me, I got a girl and I don't really mind (Really mind) Me, I just want to grab your waistline tonight Oh yeah, yeah, yo The way you whine you...

5
Body & Soul
It's E Kelly I dey sing, you dey dance, you dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one, you no need another I’ll hold you down You know this, you notice baby And I’ve told you now
6
Normally ft. BNXN, ODUMODUBLVCK
See my bros them turn up Yeah my brother Real life shit no Hannah Montana Roll my J, go about my day No brother like stress and I no like drama When we in the club it’s a champagne shower Only see blessing, never see yawa Can’t understand there’s a hi...

7
Lose Ya
You, when I see your eyes Done made up my mind that it’s your loving I choose If I fuck up ah, na me full consign If I do na me go lose You do me things no woman really could Even if I jonze me I no go fit to lose I’m feeling you and I think you’re cool...

8
Wetin Be Love ft. CKay
I just hold my body for one corner (hol am) See Abena chilling for the corner (She dey roll am) Me no bother nobody Money Dey flow no stopping Baddie ask wetin dey sup Emi Pon deck na me Dey pop Wetin be love if the money no Dey Wetin be love if t...

9
Duffel Bag
You say you want a man wey go do you better Olowo to na dollar Ti o kin gbomo meta, hahan Sexy Jola, je a lo dinner later Omo I dey feel your style When you break your back for me Free me, free me, e no easy This thing plenty, je kin risi Pl...

10
Halle
I no wan lie Everyday that I close my eyes, trouble dey my mind Wey dey make me no fit to smile And I pray Jah you try and ease my mind Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling oh oh Cause I no say dem be many wey no want to see man smile

Ver todas las letras de canciones de Joeboy

Joeboy foto

Joeboy

Only God Can Save Me

31 visitas
0 Favoritos
Calificar Canción
VOTOS
Favorito
Dedicar

La letra de la canción "Only God Can Save Me - Joeboy" es propiedad de su respectivo autor, está publicada en LETRASBOOM.COM con fines meramente informativos y promocionales para cada artista. Nosotros no alojamos la canción "Only God Can Save Me" del artista "Joeboy" en formato mp3. Tenemos disponible la letra con el video enlazado desde la plataforma Youtube.com y Solo te proporcionaremos información relevante como la letra y el vídeo musical para que puedas escuchar y aprenderte la letra del tema del cantante "Joeboy" llamada "Only God Can Save Me".